Tune in to the King of Sounds and Blues Ìyanu yẹn shock won bákan bi ti Badboy Timz Say wetin go be go be Dem no fit hold me on G Wọn lé lé, wọn lé lé, wọn lé lé o From Ojuelegba to Ikate o I show dem pepper kin to sa n'le o Because I know my dream, mi o kere o (kere) Jazz on jazz but their jazz don cast Only strong fit to fit survive See am for my dream as I wear my crown Get down on my knees and I pray to Jah Person wey no work o Tell me how he wan chop, mehn I don't know know Heavenly sound from the street, that's how we roll, ye Èmi o kere o, èmi o kere Emi o kere, so fún ma wo'be o Ma wo'be o, ma wo ẹni kan-kan Èmi o kere o, èmi o kere Èmi o kere o, so fún ma wo be o Ma wo be o, ma wo ẹni kan kan Nzaza, Olúwa nzaza Nzaza Olúwa nzaza Olúwa nzaza Nzaza, Olúwa nzaza (nza) Nzaza, Olúwa nzaza Nzaza, Olúwa nzaza (nza) Olúwa nzaza Nzaza, Olúwa nzaza So many ki lo kan mi How many me I wan talk? So many friends dey envy But me I no dey see them As I dey guide, I dey look, I dey tan won Anybody wa, mo ma kan won o Èmi l'ọmọ tan ni ko le pa ago o Now I dey do big thing, I be lion My head strong pass coconut Dem try, dem no reach me on God Anything wey you wish me, me I wish you back Ọmọ, make I focus on my grind oh Person wey no work oh Tell me how he wan chop, mehn I don't know know Heavenly sound from the street, that's how we roll, ye Èmi o kere o, èmi o kere Èmi o kere, so fún ma wo'be o (ma wo'be o) Ma wo'be o, ma wo ẹni kan-kan Èmi o kere o, emi o kere Èmi o kere o, so fún ma wo be o Ma wo be o, ma wo ẹni kan-kan Nzaza, Olúwa nzaza Nzaza, Olúwa nzaza Olúwa nzaza Nzaza, Olúwa nzaza (nza, nza, nza o) Nzaza, Olúwa nzaza Nzaza, Olúwa nzaza (nza, nza o) Olúwa nzaza Nzaza (yeah, yeah) Olúwa nzaza