Oluwafemi, mo mọ daju pe, ninu irin ajo si'bi giga, awon ota le'gbogun ti ọ, sugbon iwo ma bęru, ko si nkan tio se ę Steady hustle I no dey rest oh Me I no get many friends oh Tori pe won o ko mi be o ah (oh, ah) Just another boy from the ghetto I be looking for daily bread oh So fun won mi o gbo'holiday oh, ah, ye So I carry my family for head oh If them never chop, I must double hustle, ye Carry my family for head If I go dey sleep, shebi na me don fumble o Ye, ye, ye Emi nimomọ bo se n se mi Emi nimomọ bo se n se mi oh Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye Emi nimomọ bo se n se mi Emi nimomọ bo se n se mi oh Emi nimomọ bo se n se mi, ye So if you see me for the road oh, no go lose guard am My mind don go faraway, me I no fit shalaye If you see me enter party, no go dey shout am Gimme two bottles of moët, make my body balance ye, ye, ye, ye Emi nimomọ bo se n se mi Emi nimomọ bo se n se mi oh Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye Emi nimomọ bo se n se mi Emi nimomọ bo se n se mi oh Emi nimomọ bo se n se mi, ye Carry my family for head oh If them never chop, I must double hustle, ye Carry my family for head If I go dey sleep, shebi na me don fumble oh Call me bayanni Hmm, bayanni