Shoutout everywhere, who be lover boy for Benin wey dey scatter area? Ayy Dọmwan nọ make é noise wẹẹ evbana Gunuvbẹ, shh Eri ma ghya wvbe wẹ ẹdo Shalli-fucking-Popi (wahala) The President (seh) of Pluto Fayaman Seh Desperado, many many My amigo, Balotelli Ladies taking me photo (confan) Paparazzi, ah Don Julio, don dey high me Ah, ah Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ Ni paste aza, lahọ Aza mwẹ dry o, lahọ Ye, ye-oh Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ Ni paste aza, lahọ Aza mwẹ dry o, lahọ Ye, ye-oh, lahọ Ye, lahọ Ye, ye-oh, lahọ Ye, lahọ Ye, ye-oh, lahọ Ye Don't get it twisted Na God bе my witness Me and you no get businеss No take my kindness for weakness Suffery nor go tear my singlet Ogbu, chen chen len che No dey joke with my percentage, hmm No go give to Ceasar what belongs to Odogwu oh Ah, ah, odiro easy, at all The money over their love Money no like cho cho cho Owo ni mo fi n, gazo Balling home and abroad Huyemasa, ga more Dem fit still chance you for your turf Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ Ni paste aza, lahọ Aza mwẹ dry o, lahọ Ye, ye-oh Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ Ni paste aza, lahọ Aza mwẹ dry o, lahọ Ye, ye-oh, lahọ Ye, lahọ Ye, ye-oh, lahọ Ye, lahọ Ye, ye-oh Ye It's not the way you're seeing me here and because of the way you're talking to me here You think if you'll see me in the street of Upper or you'll see me in the street of Sapele road Or you see me in Ugbighoko Or you see me in Third Junction You can talk to me like this? Iye avba owuye wawu Iye wano And so, ayy Minister of enjoyment Intercontinental (nor go dey), monumental (ehn?), ah We go live forever (ever, ever), ah Drop another banger, oh (wahala) Are they mad? They must be mental (problem), ah Smoking zaza (oh), nai make I forget your matter (ayy-ah), ah Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ Ni paste aza, lahọ