Na who go dey by your side if you waka through yo fire, fire? Follow you, stand inside the fire, mm No love me I go love, mm No love us we go love Who go believe you When the whole world is callin' you a liar, liar? Mm No love me I go love, mm No love us we will love No go dey live your life to impress anybody 'Cause some people worse pass Satan No love me I go love No love us we go love Even though you love everybody, everybody no go fi love you (fi love you) Turn my mind to my weapon Fuck the world with the large condom Anytime you dey vex, ọmọ I go like make you hear this song Me and you no be Jesus So na only who love us we go love, uh Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh So na only who love us we go love, uh Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh No, no, no love us we go love Tí wọn bota, uh Leave dem inside gutter, uh Focus on your bread and butter, uh Feed your sons and daughter Make sure that your mother no suffer, uh Just dey live your life, baba, uh Just keep aim real and proper, uh Focus on better customers You say Naija no well, my brother Search and you will find E no matter if they're close to you Never buy a dream if it's sold to you Uh, uh-uh (no be lie) Na who go dey by your side if you waka through yo fire, fire? (Fire, fire) Follow you, stand inside the fire (fire, fire) No love me I go love (oh) No love us we go love Who go believe you When the whole world is callin' you a liar, liar (liar, liar)? Mm No love me I go love, mm (oh) No love us we go love, uh Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh No love us we go love, uh Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh No, no, no love us we go love, uh Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh No love us we go love, uh Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh No, no, no love us we go love