I no know wetin I do Wey make you love me so daddy No be say I too sabi But you love me constantly I no know where I for dey If no be you dey lead the way Your grace and mercy no dey fail You dey love consistently This your love It is all I want This your grace Is my warm embrace Daddy igbakala m isi ye ehh Igbakala m isi ye ehh This your love E bi all I want This your grace Is my warm embrace Daddy igbakala m isi ye ehh Igbakala m isi ye ehh This your love (this your love) Never seen your kind of love before (this your love o) This is your love o (this your love) (This your love o) Everyday I'm seeing proof Brand new mercies is something true It don't change on what I do You stay the same all way Nothing can make you take your love from me No one else deserves our praise You go through for me on the hard days Tell my story for one name The only love that said Nothing could ever separate Separate me from This your love It's all I want This your grace Is my warm embrace Daddy igbakala m isi yeah ye ehh Igbakala m isi ye ehh This your love Is all I want This, your grace Is my warm embrace Daddy igbakala m isi ye ehh Igbakala m isi ye ehh Ifunanya gi kacha mma Oh, oh kacha mma When I look around All I see is your love Ifunanya gi kacha mma Oh, oh kacha mma When I look around All I see is your love Ifunanya gi kacha mma Oh, oh kacha mma When I look around All I see is your love Ifunanya gi kacha mma Oh, oh kacha mma When I look around All I see is your love Oh, oh, oh When I look around All I see is your love When I look around All I see is your love