Yee Oh no no no Danicberry yeah Fa fa fa fa faaa na na Onye eze On my mind On my mind No be lie No be lie Yeah If I tell you say na you wey dey for my mind You know what I'm saying is true girl mi I no dey lie Baby come make we mingle You live me baby girl I go single You tell me wetin wey you wan do girl Kiss me I no go talk oh Wetin wey you give me make I chop oh Come make we mingle You live me baby girl I go single Tell me wetin wey you wan do girl Kiss me I no go talk oh Wetin wey you give me make I chop oh You're on my mind You're on my mind No be lie E no be lie (oh na na na) Girl you're on my mind You're on my mind You're on my mind You dey mi mind You dey mi mind (yeah yeah yeah) Bad fine girl Tell me where you come from Brown skin girl, (wo) would you tell me where you come from Girl you know you gwarn Nice sweet girl eh eh I know you come from ghana You fine pass rihanna and fresh pass banana My juliana She say she dey like my matter She come from ghana Fine pass rihanna Fresh pass banana ah My juliana You're on my mind You're on my mind No be lie E no be lie (oh na na na) Girl you're on my mind You're on my mind You're on my mind You dey mi mind You dey mi mind (yeah yeah yeah) I fit to die I fit to die for your love I don dey craze I done dey crazy for your love Igbakalam ishie Biko biko please Come and gimme kiss Make I feel ease Inna my you get the keys I dey beg you please Anam ayo gi biko She dey tell me say eh eh Say she dey like my matter Say she dey come from ghana Fine pass rihanna A fine girl from ghana Oh na na na na na na You're on my mind You're on my mind No be lie E no be lie (oh na na na) Girl you're on my mind You're on my mind You're on my mind You dey mi mind I dey beg you biko I dey beg you I dey beg you please ooh oh I dey beg you don't go I dey beg you I dey beg you please ooh oh Eh oh