Nwanne DJ Tunez Black sheep for life, black sheep forever Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters GE records, you get me? ODUMODUBLVCK, yeah She no wan kick it with you She no wan kick, kick, kick it with you Baby, come feed me, feed me This your backside, it doesn't look so minute Freaky, freaky, big Wiz, easy with me Baba nla, I'm a horny lady Pin am for the wall, she's a bad bitch Maybe Riri, she's a Fenti girl, I no dey make am up Silly doggy, ASAP (yeah), I go give am rod (kala) I go give am hard drug, then to Obi's House, we dey run the town (billings) Odumodu, how? Na machala dey dey for all the Cana', are you down? Make I dey with you girl, do you mind? (Are you calm?) You don dey do me things I no find all the time (eeh) Ayayayayayaya, you see the money don dey roll comot bank o (kalala) She say she like big things o, wey money fit buy o (Run am) give me hug, I no dey feel fine (check am) Girl, make you shake, it's money time She say big Wiz dey ginger am all night No dey use your feelings to dey play O de po-po-po-po, baby, feel fine (oh) Yeah, I like you, no be chaise Girl, your body dey my mind, and I got money for land, o Call the popo (popo), hear say this life na YOLO YOLO, jokolo joko I get things, ọmọ girl for you, don't know I've been calling you, baby come true, yeah Come better my mood, yeah Get the money for the flenjo, ọmọge, ṣo ma femi? Ko-ko-ko, oya so-mi-so I don't wanna wait, ọmọ so-mi-so, oh And I'm gonna run it up, every other night, I'ma run it up (uh, uh) Gimme your body all the time Ṣo ma love, ṣo ma femi? Inside, na your loving, I've been waiting for you daily o (run am) (Run am) give me hug, I no dey feel fine (check am) Girl, make you shake, it's money time She say big Wiz dey ginger am all night No dey use your feelings to dey play O de po-po-po-po, baby feel fine (oh) Yeah, I like you, no be chaise (I like you, yeah) Girl, your body dey my mind, and I got for land, o She no wan kick it with you She no wan kick, kick, kick it with you Baby, come feed me, feed me This your backside, it doesn't look so minute Freaky, freaky, big Wiz, easy with me (kala) Baba nla (machala) Pin am for the wall o, ayy (machala)