Me nor go die oo, me nor go die oooo lailai Baby me nor go die oo, me nor go die 0o I nor go die for wetin i see for life Me nor go die oo lailai If you want to go, you can go If you want to stay, you can stay Bad time dont last forever (It will not last forever) Bad time come and go Nothing stay forever Bad time come and go Nothing stay forever If you want to stay, you can stay If you want to go, you can go True friends never say goodbye True friends follow you through every condition you go Through in life (Me nor go die 0o, me nor go die oo) You think say me go die, i nor go die You think say me go kapot I nor go kapot You think say i go kpeme, (i nor de kpeme) Baby me nor go die oo, me nor go die I nor fit die for wetin i see for life I nor go die for wetin i see for life is come and go Me nor go die ooo, me nor go die ooo lailai No matter the condition No matter the situation Everything are coming to rescue you No matter what you do Me nor go die, you think say i go die I nor go die You think say i go kapot I nor go kapot You thin say i go kpemen I nor de kpemen I nor go die oo I nor go die for wetin i see for life Everything is come and go Me nor go die oo lala lala Person when they laugh Them de laugh Na him better pass who die Person when they laugh is better pass person who don Kpemen Me nor go kpemen Me nor go kapot Me nor go die lala I go stay kakaraka I go stay forever