Na Famous Pluto Ogbe (P, P) (Wototo) Kasala burst the nigga I mat the nigga if the nigga run Wahala, I catch am for traffic for Lagos Na osusu money na the nigga carry run Wetin dey sup? I must active if the owo dey involved Leave cho-cho-cho carry the money come Jeriq wassup? Put me on call I hear say one nigga carry the money run I no one too day talk, I go spill he blood if he burst I no one dey lock up, I make sure I carry my gun Na osusu money na the nigga carry run? Kasala burst The nigga, I mat the nigga if the nigga run Wahala, I catch am for traffic for Lagos Na osusu money na the nigga carry run He father, he papa Kasala burst The nigga, I mat the nigga if the nigga run Wahala, I catch am for traffic for Lagos Na osusu money na the nigga carry run He father, He papa Wetin dey sup? I must active if the owo dey involved Leave cho-cho-cho carry the money come Jeriq wassup? Put me on call I hear say one nigga carry the money run I no one too dey talk, I go spill he blood if he burst I no one dey lock up, I make sure I carry my gun Na osusu money na the nigga carry run Ogbe Wetin dey sup? Kasala don burst Oga update me, ogbe don come My website more dollar dot com (ogbe) Get that man down, wizzy don't dull You wan run? Usain bolt (onye ọsọ) Many ga-egosi gi movie Home Alone (ego afọ) Na money matter make you see me for road (m ga-ekwe) Samba ga emekwa ife actor melu boss (spiritual) Loader 40, picker 40, middle man 20 Wire me the benji (ego) Short time (nsogbu) Over night (nsogbu) She dey ride me, I dey ride my benzo Kasala burst The nigga, I mat the nigga if the nigga run Wahala, I catch am for traffic for Lagos Na osusu money na the nigga carry run He father, he papa Kasala burst The nigga, I mat the nigga if the nigga run Wahala, I catch am for traffic for Lagos Na osusu money naim the nigga carry run He father, He papa Kasala burst The nigga, I mat the nigga if the nigga run Wahala, I catch am for traffic for Lagos Na osusu money na the nigga carry run He father, He papa Kasala burst The nigga, I mat the nigga if the nigga run Wahala, I catch am for traffic for Lagos Na osusu money na the nigga carry run He father, He papa