So easy (It's Nektunez, yeah) Hey, ha! Goya Menor, ameno Okhian tekpe khere DJ gima na iku khere Let me tell them how the thing goes How the thing goes (how de ting goes) Shebi meka tamuwa Say my pikin nor go join cult Ha! You wan to BAM ba You wanna chill with the big boys Now you dey run kiti kiti You dey run kata kata No fit drink water drop cup Ha, hey! Shey you see how the thing goes (Ameno, omenare imperavi, ameno) Oya, telli me who blend you (Dimere, dimere, matiro) And who, and who? (Matiremo, ameno) (Oma nare imperavi emu nare, ameno) Okay (Oma nare imperavi emu nare) Ameno Ameno dore Ameno dori me Ameno dori me Ameno dom Dori me reo (ha) Ameno dori me (ameno dori me) Ameno dori me (okay, okay, ha) This one nor be zobo nor be can juice Go school, go school, you go dey pem tools And now the parameter set you wan dey form jew See even your papa no fit save you For all the kinda gbese wey him pinkin don do Men, all the niggas don dey find you Because that nigga wey you play, e don kpuff Oh boy e don kpuff, ha! Hey! Come on, let's go Shebi meka tamuwa Say my pikin nor go join cult Ha! You wan to BAM ba You wanna chill with the big boys Now you dey run kiti kiti You dey run kata kata No fit drink water drop cup Ha Hey! Shey you see how the thing goes (Ameno, omenare imperavi, ameno) Oya, telli me who blend you (Dimere, dimere, matiro) And who, and who? (Matiremo, ameno) okay (Oma nare imperavi emu nare, ameno) (Oma nare imperavi emu nare) Ameno Ameno dore Ameno dori me Ameno dori me Ameno dom Dori me reo (okay) Ameno dori me (okay, come on, let's go) Ameno dori me (ah, okay) Because you made it to the top throne Let me see what my godfather can do Coz He is the Father to the fatherless A mother to the motherless And nothing no one can do We promise not to fight again Not to do anything that will hurt again Cos if you do na, im be say you don gok again Another time you go run again, I swear, ha Shebi meka tamuwa Say my pikin nor go join cult Ha! You wan to BAM ba You wanna chill with the big boys Now you dey run kiti kiti You dey run kata kata No fit drink water drop cup Ha Hey Ameno (shey you see how the thing goes) Omenare imperavi, amene (and who, and who? Ha, hey) Dimere, dimere, matiro Matiremo, ameno