Everybody go know Your baby boy don show I go show you off my baby boo Put your body for inside designers You deserve better things Make I show you love my baby boo I no go fit bother you (Why I go bother you) As long as you dey when money no dey (I go carry money design you) Only your love otito Only your love otito When I no need no any other one Only your love osigo You give me (peace of mind) You give me peace (peace of mind) You give me (peace of mind) You give me peace (peace of mind) You give me peace (peace of mind) Girl you give me peace (peace of mind) Na only you dey give me (peace of mind) Na you give me peace (peace of mind) Baby boy don't tell me now Ma ni sama xol ngay daje Li ma yor dafa weki def sadique Amul leneen, lépp pur yaw la Sama xol dafa lelli nga bëgg ma jox la ko lay toog Oh, give me paradise oh Oh, give me your temperature Baby boy, I need you I no go fit bother you (Why I go bother you) As long as you dey when money no dey (I go carry money design you) Only your love otito Only your love otito When I no need no any other one Only your love osigo You give me (peace of mind) You give me peace (peace of mind) You give me (peace of mind) You give me peace (peace of mind) Bae nga ma jox (peace of mind) You give me peace (peace of mind) Bae nga ma jox (peace of mind) You give me peace (peace of mind) I know what you want, don't lie to me [?] I cannot let go, aah I no go fit bother you (Why I go bother you) As long as you dey when money no dey (I go carry money design you) Only your love otito Only your love otito When I no need no any other one Only your love osigo You give me (peace of mind) You give me peace (peace of mind) You give me (peace of mind) You give me peace (peace of mind) You give me peace (peace of mind) Girl you give me peace (peace of mind) Na only you dey give me (peace of mind) Na you give me peace (peace of mind)