All this girl′s wanna take me away But I swear them no go see my face 'Cause I know say na you be the one wey I want see on top my bed Even if dem turn giveaway Come along want you run away 'Cause I know say na you be the one on top my head What am I trying to say If you leave me like this All this girl's wanna take me away I no fit concentrate Without you in my space Many guys for your page As if na giveaway I just wanna see your face come hypnotize me Onome don't let me down Don′t let me down Onome don't let me down Don't let me down Onome don′t let me down Don′t let me down Don't let me down onome Daughter of jezebel Make you love me as I dey I don't see hell on earth Please don′t maximize my pain No let my love for you Make me look like a fool Reason for existing I can make your heart my own So if I come your way Make you no run away I just want see your face Come hypnotize me Onome don't let me down Don′t let me down Onome don't let me down Don't let me down Onome don′t let me down Don′t let me down Onome don't let me down Don′t let me down Don't let me down, ooh, ahh