Where I sabi you wey I go pass my Backwoods? (Kilo) Givers never lack: Finish one of my uncles (million ways) You give job to middleman wey you no fit handle If you think say you dey para, I dey para pass you (kilo) I can blow your mind in a million ways Looking so demure 'cause the kudi don dey Blow the minimum wage on top silicon babe (kilogbede want sum') You too like better thing but you no dey wan pay (from-from-from-from) Brand new Ferrari go skkrt, skkrt Different cars, different occasion (ehn) Rolls-Royce, Bentley Bentayga (confirm) Escalade, I pack all the girls, kilo No forget the boys start from zero Backshot on the bed, she hold my pillow (kilolo, eh-eh-eh) (Kilogbede) kilo say make we kill, that's a ten kilo Kilo, kilo, kilo No fit chop my eye, I dey focus on money stea-stea-stea-stea' (confirm) We dey ok, Kilo loke (wahala) Bobo yi behave, make you no go collect Para for your pocket, if you give me connect (sek, sek) Kilo Make you no go collect less, make you no go collect less If you give me connect (kilolo) Fagbo, moti fagbo She say: Kilo, this your cana, I dey feel am for my head (kilo) Hotboxing in the back of the Escaladizzy Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo) Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilolo) Play safe, make you no go collect red You must have heard We dey spend money like we no get budget Ayy, ayy, ayy (ah) Mo ti te key, control C Photocopy of the body, na soapy Say we go see, how e go be 'Cause agidi, only go lead you I'm a queen, I don learn, 'cause I'm winning, young gara jiggy, Escaladizzy, yeah Gold, diamonds, I am freezing, can't hurt my feelings, lifestyle on Fiji, yeah Let that one sink in (sink in), na me get the trailer and film tricks (film tricks) Gangsters love me like simpy E dey rush like Dollar on printing Everything minty Fagbo, moti fagbo She say: Kilo, this your cana, I dey feel am for my head (kilolo) Hotboxing in the back of the Escaladizzy Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo) Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilolo) (Ibile) One-ninety, Lekki-Epe, that kin' thing (skrrt) I get OnlyFans girls wey dey streak me bobby, late night things (I dey order oscroh) Bumper shorts, crop-top, no panties (wo se ya) They say cloth no dey cover belle, aje, fuck that shit (s'on gbo?) Okay, no wire, no light (kuron'be) They get stove, no rice (ayy) They go left, I go right (ki lo wi?) They get brain, dem no wise Look at us, we are not like those niggas (like what?) Wey dey see bill dey shiver (nibo?) They leave cana dey smoke cigar (ayy) Their lagbaja dey play guitar Fagbo, fagbo, fagbo, fa' We don dey hotbox since we pull up Baccy dey cry 'cause you dey my mind You dey fagbo, she dey pumpous K-Way, they no fit shenk us Anything you want, you go tell Kilo If I no dey 'gree, you go tell Soboma I dey with you, I dey okay You dey with me, Kilo loke Fagbo, moti fagbo She say: Kilo, this your cana, I dey feel am for my head (kilolo) Hotboxing in the back of the Escaladizzy Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo) Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step Fagbo, fagbo, fagbo, fa' We don dey hotbox since we pull up Baccy dey cry 'cause you dey my mind You dey fagbo, she dey pumpous K-Way, they no fit shenk us Anything you want, you go tell Kilo If I no dey 'gree, you go tell Soboma I dey with you, I dey okay You dey with me, Kilo loke (Under) Moti fagbo (in the back of the, in the back of the, in the back of the–) This your cana, I dey feel am for my head (kuron'be) Hotboxing in the back of the Escaladizzy (ayy, ki lo wi?) Escaladizzy-zzy, you know 'Zzy-zzy-zzy? (Niggas) You know 'Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy? Ah (shiver) (sek, sek, sek, sek, sek) (Cigar)