(Wey the money dey o) Baby, why are you saying that you're proud of yourself? 'Cause I'm proud of myself (wey the raba dey o) Baby, why are you saying that you're proud of yourself? 'Cause I'm proud of myself Dey for holiday o Omo kilode o Baby, why are you saying that you're proud of yourself? 'Cause I'm proud of myself Kilogbede 1, no more way for poor people, yeah, yeah Baby, why are you saying that you're proud of yourself? 'Cause I'm proud of myself Baby, why are you saying that you're proud of yourself? 'Cause I'm proud of myself Ebutemeta, na her epicentre Shawty no believe, shey you no remember? When I de for Shitta Say dem cancel my matter Say I no go blow, say I no go buy Venetta How e no be you now? Shey I nack your sister E get as e dey do me, e de totori me, sir The way I de hot, I go fit burn thermometer Baby, no go comment, no go talk ojometa The baby, she go beckon me, me, she be winner She wan de the winning team The baby, she de tension me, me, she be sinner She de 'cause enmity All my baby, ten, ten, ten, ten, ten Yemisi lo kpen, kpen, kpen, kpen, kpen I no been befriend miss Omonolokpe Say, is this your love or is it adopted? The baby, she go beckon me, me, she be winner She wan de the winning team The baby, she de tension me, me, she be sinner She de 'cause enmity All my baby, ten, ten, ten, ten, ten Yemisi lo kpen, kpen, kpen, kpen, kpen I no been befriend miss Omonolokpe Say, is this your love or is it adopted? You go stop all your dogoyomigo You go focus on the matter wey dey ground Na me be the person wey go turn in by myself I no know reason why she say I de wanted C'mon afoke, what you wanting? Omo, you go stop all this your gallivanting Baby mawobe For you, I go call off all the party disco Baby, na your coffee I wan drink, your Nestlé Ebutemeta, na her epicentre Shawty no believe, shey you no remember? When I de for Shitta Say dem cancel my matter Say I no go blow, say I no go buy Venetta How e no be you now? Shey I nack your sister E get as e dey do me, e de totori me, sir The way I de hot, I go fit burn thermometer Baby, no go comment, no go talk ojometa The baby, she go beckon me, me, she be winner She wan de the winning team The baby, she de tension me, me, she be sinner She de 'cause enmity All my baby, ten, ten, ten, ten, ten Yemisi lo kpen, kpen, kpen, kpen, kpen I no been befriend miss Omonolokpe Say, is this your love or is it adopted? The baby, she go beckon me, me, she be winner She wan de the winning team The baby, she de tension me, me, she be sinner She de 'cause enmity All my baby, ten, ten, ten, ten, ten Yemisi lo kpen, kpen, kpen, kpen, kpen I no been befriend miss Omonolokpe Say, is this your love or is it adopted? Wey the money dey o Wey the raba dey o Dey for holiday o Omo kilode o Wey the money dey o Wey the raba dey o Dey for holiday o No more way for poor people, yeah, yeah No more way for poor people, yeah, yeah Why she no been tell me say she minister pikin? Check amagerddon Baby, why are you saying that you're proud of yourself? Baby, why doing like you don't care? Baby, when I left, I no fit talk to Shantelle Say, I love you baby, baby don't tell Saying that you're proud of yourself Baby, why are you saying that you're proud of yourself? Why she no been tell me say she minister pikin? Check amagerddon Baby, why are you saying that you're proud of yourself? Baby, why doing like you don't care? Baby, when I left, I no fit talk to Shantelle Say, I love you baby, baby don't tell Saying that you're proud of yourself Baby, why are you saying that you're proud of yourself? Proud of yourself Doing like you don't care Ebutemeta, na her epicentre Shawty no believe, shey you no remember? When I de for Shitta Say dem cancel my matter Say I no go blow, say I no go buy Venetta How e no be you now? Shey I nack your sister E get as e dey do me, e de totori me, sir The way I de hot, I go fit burn thermometer Baby, no go comment, no go talk ojometa The baby, she go beckon me, me, she be winner She wan de the winning team The baby, she de tension me, me, she be sinner She de 'cause enmity All my baby, ten, ten, ten, ten, ten Yemisi lo kpen, kpen, kpen, kpen, kpen I no been befriend miss Omonolokpe Say, is this your love or is it adopted? She go beckon She go beckon She go beckon me