Yeah, yeah Kilolo (K-Way) Kilogbede, Kilogbede Record Limited (K-Way) K-Way (Yo Di–) Follow you again (follow), me, I no dey follow you again (kilolo) Kilo, follow you again, me, I no dey follow you again Kilo, follow you again (kilo), me, I no dey follow you again Follow you again, me, I no dey– Focus, focus, hocus-pocus Focus on paper, baby, see you later When the paper enter, I go call you, shop for you Balenciaga, Rick Owens Louis Vuitton go be less, baby mawobe Wait, look, see me, ghe me, ego, ego Money talking (talk, talk), all day working for money Kilo, e don sour (baddest, water), holy water Give her Cana' make she update (shekpe), shakabulizzy Kilo, no dey whine me-zzy (kilolo, lo), making money easy Me, I fit to give you money, easy (hahaha, kilolo) Expensive girl, tell me, baby, you want a Lacoste? (She pricey) Buy her Valentino for her birthday Cost-est, fastest Why you want a Lacoste? (Pricey) From me (tell me baby) for you (shekpe) My baby want a Lacoste (want a Lacoste) Expensive girl, cost-est, fastest (kilogbede) We dey focus on Naija, dem dey focus on paper And if them enter one thing, dem go vanish like NEPA They no dey give shi-shi (they no dey give shi-shi) Students of Geh-Geh (students of Geh-Geh) Shey you wan Fubara? We go do like Wike (yeah, kilo) SAPA, let my people go (kilowi) SAPA, let my people go (SAPA) We just want to turn up and smoke Igbo SAPA, let my people go Focus, focus, hocus-pocus Focus on paper (focus on paper), baby, see you later When the paper enter (when the paper enter), I go call you Shop for you, Balenciaga, Rick Owens (shop, shop, shop) Louis Vuitton go be less, baby, mawobe Wait, look, see me, ghe me, ego, ego Money talking (talk, talk), all day working for money Kilo, e don sour (water) Holy water Give her cana', make she update Shakabulizzy Kilo, no dey whine me-zzy (kilolo) Making money easy (kilo) Me, I fit to give you money, easy (kilolo) Expensive girl Tell me, baby, you want a Lacoste? (She pricey) Buy her Valentino for her birthday Cost-est, fastest Why you want a Lacoste? (Pricey) From me (tell me baby), for you My baby want a Lacoste (want a Lacoste) Expensive girl, cost-est, fastest (yo) (Kilogbede) kilo Fastest, fastest (kilo), fastest (kilo), fastest (kilo), fastest (kilo)