Dem say, dem say, the blessing wey you do
Ojoro
Dem say, dem say, salvation wey you do
Ojoro
You bless the boy give him victory
Ojoro
The girl is fine
Fresh and beautiful
Ojoro

This ojoro
This ojoro
This ojoro you do for me e good oh

Ayoyo ayoyo
Che che che
Odun momi oh
Ayoyo
As e dey sweet us oh
E no go pain us oh
Dem know us before
E don better pass before
    Página 1 / 1

    Letras y título
    Acordes y artista

    restablecer los ajustes
    OK