Fuck up the club, we no send (Sholz out here) Brra! Fuck up the club, we no send Young man, who buy the bar na we spend? (We) Azule yapa, dem don bracket Tiwa like olopa (who?) Spray (me) Mama, throway for the boys for Zanga, ayy Odumodu challenge us, small boys, they cannot think of that Su see hin (woo) Hundred million is an insult Pada se hin (baow) Na we dey foot their bills, they're ball boys (omo) See as we dey field, dey ball like Tinubu (seyi) No man check am, the girls go scare them egungun Ayy, ayy I no follow for the game wey dem play my advice If you wan follow kele wey I like, you go tear eye (wide) You gats dey work from sunrise to sunset like exile You gats dey run 2-4 (yeah) You gats dey hustle full court, gamble, roll dice Yeah, twenty kala for my niggas for igboro (doot, doot, doot) Pull up with the gang, all the leeches know say mo lowo (ehen) I put up to bad things, man ah bad B, I run am, na practice Shebi na cash? Big up my antiques Pounds, dollars and yen, burn am to ashes (yeah, yeah) How many men dey queue to feel my body oh? (Ooh) You cannot fathom how I shenk hin padi oh Pull up and spray my pumpi oh I no get time for malu oh They cannot be my padi, 'cause kalamantus know their church oh Big chain I buss down Compound be like water They hold the money up, everybody dey run me the beat like ghost town, yeah Versace, Fendi or Prada (t) Louis Vuitton, Christian Dior shey Tiwa dey para? The money long MC Hammer I no dey play with them, it's the return of the shower Fuck up the club, we no send (grrt) Young man, who buy the bar na we spend? (Baow, baow, we) Azule yapa, dem don bracket Tiwa like olopa (who? Queen of rap) Spray (me) Mama, throway for the boys for Zanga (for Zanga), ayy (show love oh) Odumodu challenge us, small boys, they cannot think of that Su see hin Hundred million is an insult Pada se hin (yeah) Na we dey foot their bills, they're ball boys (small-small children) See as we dey field, dey ball like Tinubu (seyi) No man check am, my guys go scare them egungun I no follow for the game wey dem play my advice You go tear eye Twenty kala for my niggas for igboro You gats dey run 2-4 You gats dey hustle full court, gamble, roll dice Pull up with the gang, all the leeches know say mo lowo