Okay, just carry it front, carry it front I dey tell you o, 2PM in London based on say I just land Hahaha, it's crazy Sholz you and your grab a push abeg Fizo make I– (hm-hm) Yeah Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters GE records, you get me? ODUMODUBLVCK Yeah, yeah When it boils down to it, I'm the man Odumodu pull up with him, babe and the gang (gang) VIP choke no be the plan Na so we dey waka normally on demand (demand) Whether na DVD, VCD, Odumo rhythm, them dey chop like minimie (them dey chop my) I just dey get many mini mes, descendant of Skeppy for my raps I dey speak easy (kala) Whether na DVD, VCD, Odumo rhythm them dey chop am like minimie (odumo rhythm, ah) I don dey get so many mini mes (ah) I go soon dey move like Elumelu (don) Fuck up the game zulezu, I'm unstoppable The banana peels were for me, so dem go say I slip As per say them slumber Make dem check am, me I been dey Moon walk on the P Odumo, this your confidence na heavy scare These niggas are my sons, I have to treat them well with petulance, negligent even when I saw them eating hell Under the table that is where they dwell (dead) Nothing go comot from their wishing well I turn the music industry into tora bora I stood on higher ground e dey show for the chart, about that? Abbottabad! Na where I train my sniper I'm very bad, my surveillance na ra-ta-ta Kill every rat so I tag on Vector Tha Viper Everything na barrack but nothing concern us with Barrack Obama I go revolve am Muammar Gaddafi, this na Liberia, this no be Libya Me I go win, me I go spin, ahead of their team I carry gun, but them carry rubber ring If you like gym (gym) Odumo go pull up with him pin (yeah) Burst your muscle, burst your bubble If you try carry coti come, I go pause their hustle I no dey play on their level I saw him pick a knife, I fall out AK-47 (47) Dine with the devil, now the matter don black, dem need Odumodu I'm the pot, I'm the kettle Rollie on my kids, everything was got on kettle kids (hip-hop) Ask my bitch (ah), valentine was soft, we did it on a pebble beach Ọmọ, she came up with a silly wish OD can you fuck me till eternity? Based on the man wey I be I go carry am go purgatory, carry am go Italy (yes), carry am go Sicily Since we only want to be silly Carry am go vatican, pray for my past Complete the task, I no carry mask I tell Father say na me run the bomb blast, not Ikeja thunder Balogun and bonkers, striker wey don conquer She named her pussy after me, Tochi touch me easy peasy Early morning, morning glory, breakfast in my sister's kitchen Calgary was busy chilling, babysitting Sinobi was easy but not Chimmy That's my nephew and my niece I do them like I do these rappers, tie them wrapper, put them on my back Afrobeat nko? Put them on their toes Seun Kuti know, Tiwa sef know Davido too much, na my real bro Back on track with melodies From airport with luggages Fiola rain been fall (chai), London feel am heavily Kalacious na heavy flood The hammer wey I pam, them go think say na Thor get am Wheather man dey come pray for NEPA Harmattan go seize their agenda Ọmọ put them inside body bag, march on them Timberland from bonny camp 1G4 to CMS, CKC to FSS After that I'm rocking Tesh Enter London, holla Chippy, holla Ghetts Hip-hop legacy, they know I am fucking there (kala, I am fucking there) When it boils down to it, I'm the man Odumodu pull up with him babe and the gang If you dey owe money, go pay Pay me out 22nd Big Mike, Stormzy, Ibile The machine is coming, Kala, Zanku