C-c-calling me a cannibal is nothing short of me I can be a beast and I can be a fucking G Look into my résumé, their blood is on my teeth Sweet, Odumodu mix with Nutri-C I say na many bitches been dey lap me ela on a regs on code (telz) Them say na many bitches for your body make you dey you calm on low (fun-, fun-) B-b-back in '93, my mama talk say I for kpai, die Doctor, pastor, tell her: It's a lie Tell her say him destiny dey written from the time (mm) Written in the sky, my brother, shove in their eyes Make them aproko, make dem feel like say ojukokoro I dey Makoko, Unilag, I been dey blow cocaine Picture me like Booker T, fighting for my Tutolin Tramadol and rophynol before you pass my corridor (corridor) Causing kasala since when I buss up on the scene Make you show me something wey man e never see Yeah, I been dey hustle, yeah, my brother till it big Say mama go kpai, omo, aje: I no believe Light one big Mary Jane, make I cool down And I'm steady countin' all the money for the stress now Gotta keep it pushing, yeah, my guy, you know the drill Call thirty bitches, make them gather for the thrill Yeah, na big Wiz, big Kala, man a big time Spend big money for the wrist, I still no get time Yeah, you know say me, I'm addicted to the late life And na the music been save me from the street life Back in the days, skushies make my mind dey sweet Do it proper, dey for shrine to put my mind at ease Yeah, gb'omo meji for me, you know as e be now Where you dey, as you dey lick am, e dey sweet Many things dey happen, mo le shalaye Make I call one or two, make we trabaye Make you run up the bottles, Wiz baba dey Say na big Wiz and Big Kala dey o Omoge won jo, dem dey dance on me And you know we come here with many men o And you know trouble, we nuh run away from Yeah, sho ma nawo o, ma shalaye o Wa jo o, make we keep it on low We dey stay glasshouse, no dey throw stones Make you no catch feelings inside Girl, I dey for the night, but when I call, they reply One love, for my people, one love You know big Wiz, I dey make dem come 'round You know I dey talk on my mind Hide no feelings inside, man, I no apologize Causing kasala since when I buss up on the scene Make you show me something wey man e never see Yeah, I been dey hustle, yeah, my brother till it big Say mama go kpai, omo, aje: I no believe Light one big Mary Jane, make I cool down And I'm steady countin' all the money for the stress now Gotta keep it pushing, yeah, my guy, you know the drill Call thirty bitches, make them gather for the thrill Yeah, na big Wiz, big Kala, man a big time Spend big money for the wrist, I still no get time Yeah, you know say me, I'm addicted to the late life And na the music been save me from the street life Back in the days, skushies make my mind dey sweet Do it proper, dey for shrine to put my mind at ease Yeah, gb'omo meji for me, you know as e be now Where you dey, as you dey lick am, e dey sweet Baba, calm down, rora, otito Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters GE records, you get me? ODUMODUBLVCK Kala, Machala, mm, mm