Semzy, semz bond Oh my God I say freeze, who call police? Lowkey they know I be like Chuck Norris Pure heavyweight, I get block everyday Fuck what you think, they can talk anything Uhn uhn Baby mi, where you dey for the summer oh? OBO, I dey find my own Chioma oh Sunmomi, there's no need to dey kan ra oh Buy your designer, Timmy turner oh Baby ma, j'ubadi f'emi Timba tin korin o le pademi ni sale No be today we done de ball Robin Van Persie, Nicolas Gonzalez Big energy, Bigger money Sweet harmony, sweet melody When the gbedu touch your body no remedy That's why they call me (fi fi fire) Fire dem with Uptown Disco Eyin wan makan awon nibo Dem go start to dance like sisqo The gbedu sweet like kopiko Them know we dey ball ocho cinco Pro level or na monkey post Since we de ball no shito Is going is gone na finito Mio le epo loju like Mallam Load dem goal like Haaland I go check before dem balance Woni mon kan mon para My current dey flow like Dollar Agba baller Asisat Oshoala Lamba de me I gallant Woni mon kan para Ayy, oh Beat the odds like small pikin (wipe am) I dey gring like I just begin (hala) Anytime me I burst 16 Oba ga to pe reh like I'm from Benin (maza) Haters dema gone beneath Dem dey try show me bust I don't believe Your OT must to complete The jungle I dey come from na concrete Gbedu ti travel kinto gba visa Ori mi yo iruku bi eni tofa shisha Fashe everyday nigga monfa kisa Plainthing pictures for you bi ti Monalisa The blessings are heavenly No stressing it offortless flow heavenly Now you know who effing with Ah the swag is loud and deafening Fire dem with Uptown Disco Eyin wan makan awon nibo Dem go start to dance like sisqo The gbedu sweet like kopiko Them know we dey ball ocho cinco Pro level or na monkey post Since we de ball no shito Is going is gone na finito Mio le epo loju like Mallam Load dem goal like Haaland I go check before dem balance Woni mon kan mon para My current dey flow like Dollar Agba baller Asisat Oshoala Lamba de me I gallant Woni mon kan para Ayy, oh Na mi dey give them joy I dey make them dance oil T'oba dey bus stop e bo le Designer la toke de le Loke loke koma ni wale Vigi vaga vun Man just flowing like I gbe ballon Zigi zaga zoo Ask you naighbor no thing I can't do Ye moti staga omo moti jogor Kibo roki kama kibo Everlasting we go live long Shabba ranking tell me which one Shey na this one abi na that one Á Œmá tosha mo ma balo Emi ole salá á má oya kalá Shomo po ola olà wà lÃmi fÃn yo Ma nu gere ma nu gere Wa baby wa j'ogede You dey pepper eyes like aboniki I be your guy your aboniki Gbemi jeje malo shagidi Owo Birkin owo bintin I be like Richard Milli Anything wey you want I dey for you