Ngozi, where you dey go? If you leave me like this, how I go blow? Ngozi I dey for you, I need you to know Dem dey think say na me but how would dey know? Na she dey carry me Na she dey ginger me Na she dey fight for me When I dey down, when I dey ground Na she dey pray for me If I no dey for where she dey Na she dey defend me Omoge ifemi, she loving me gently She no dey vex, no dey stress Everything easily If I dey vex, she no dey shout, she dey reason with me She be my G, she be my queen, she be my family Wetin again I need Ngozi, Ngozi, no leave me go Where I for go again if Ngozi wan leave me so? Ngozi, Ngozi, no leave me go Where I for go again if Ngozi wan leave me so? Ngozi Ngozi, my baby Omomi, so ngbo mi Don't leave me Josh too funny Anything I did, baby, I'm sorry I'm a new man now, baby, come check me Gbogbo mo tiwansin motira Bentley I'm sorry (I'm sorry), so sorry Mabinusimi Na you dey carry me Na you dey ginger me Na you dey fight for me When I dey down, when I dey ground Na you dey pray for me If I no dey for where you dey You go dey defend me Omoge ifemi, she loving me gently She no dey vex, no dey stress Everything easily If I dey vex, she no dey shout, she dey reason with me She be my G, she be my queen, she be my family Wetin again I need Ngozi, Ngozi, no leave me go Where I for go again if Ngozi wan leave me so? Ngozi, Ngozi, no leave me go Where I for go again if Ngozi wan leave me so? Ngozi