You're out in my party What are you drinking, what are you smoking? You say you wanna turn up You at the right place, count yourself lucky See I am grateful for life mi o gara turkey Turkey nla! Turkey nla! You know we want all the smoke, you know we are talking loud Thank God say we no de six feet under As you see me Nothing nothing really really bothers me And I no dey form Pablo Richie ọga Me gwan know who's getting fucked up here with me all night With me Girl, I'm party monster (Oh oh ohhhh) Na here you go catch me off guard (Oh oh ohhhh) Where are you parking your car? (Oh oh ohhhh) Na your head you go carry go house (Oh oh ohhhh) Girl, I'm party monster (Oh oh ohhhh) Na here you go catch me off guard (Oh oh ohhhh) Where are you parking your car? (Oh oh ohhhh) Na your head you go carry go house (Oh oh ohhhh) Bi ti Ronaldinho Girl, I dey ball, you know o Say you for let me know (Ouuwoh) If I fit take control (Oh no) More like abasi mbok Make she no kill my vibe e o No make my party dull (Ouuwoh) K'Ọlọrun ma jẹ a r'Eṣyou, no Ma jẹ kẹnikẹni lọ sọ pe, I no get love for you 'Cause anything you want wey no dey, I go get am for you Ma jẹ kẹnikẹni lọ sọ pe, I no get love for you 'Cause anything you want wey no dey, I go get am for you Je, je, je, je, je, je, je O ni ikebe nla Wa n'bi ma lọ sa Baby onyeoma, nma ma, nma Kpadukpadupa 'Cause I'm party monster (Oh oh ohhhh) Na here you go catch me off guard (Oh oh ohhhh) Where you dey park your car? (Oh oh ohhhh) Na your head you go carry go house (Oh oh ohhhh) Ooo, party monster (Oh oh ohhhh) Na here you go catch me off guard (Oh oh ohhhh) Where you dey park your car? (Oh oh ohhhh) Na your head you go carry go house (Oh oh ohhhh) Oooo