Yo! Leggo! Timaya! Hahaha Young D the beat boss Shaggy! Eh I'm that guy wey dey make all the girl dem dey feel fine Chillin with my guys all day, everybody feel alright 'Alright let them know that' Anytime I dey around your town the girl ama hug me like skin tight 'Yeah man' No no no I'm the girls dem lotto, tell your boyfriend sit down and Joko Sit down and Joko 'Love Lova' Tell your boyfriend sit down and Joko Leggo Unto you my baby Unto you my love All my girls dem love the way doing it up and down Girl, tell me say she like my eh me rollin Girl she tell me say, she like the way mi a mi givin thing When Mr Lova Pull up in adi I cup your body And call me daddy You neva dey there Ask anybody Hehehehe Ask anybody Somebody girl wanna take me home Three girl feel mi bati ratio All over the world everywhere we go The girl wanna play like the radio Mr Lova Lova all the girlies all the century Every documentary a try document me Girl afi power so she treat mi [?] Whoa Wait mi wanna make a entry Girl if its not this, if not that come and tell me Face Ferrari the body dem ma bentley How much girl mi have mi afi tell emma plenti 20 times 20 As soon as mi pull up she wan mi She say she no care where her man stay Becos she wan dey where the gang dey And when dey don dey They don dey As soon as they [?] That mean say you do not disturb mi You just lost your girl yeah she runaway She runaway Mi say she runway Shawty wanna bend down low She wanna burst up a whine for mi Shawty wanna be my babymama Everywhere mi dey she wan dey with mi E bi mi b the guy where dey make dem dey feel fine Mi am chillin with with my guys everybody dem alright 'Alright! ' Stepping inna ur town all the girls dem a hug mi like skin tight Oh no no I'm d girl dem lotto, I just bought your girlfriend a condo Ehh So sitdown and Joko Oh ah I don't wanna hear noise 'Bring in the ladies' Unto you my baby eh Unto you my love oh ah All my girls dem love the way doing it up and down Bring am come Ohh Oh nana Leggo Bring am Bring Bring am come to me Bring am come to me Bring am come to me Girl em ma come to mi The woman dem ma come to me Leggo Girl em ma come to me