Yo, X Them call me Shallipopi Pluto Presido Gi- Giddem Day break, everywhere burst Everywhere stew, money dey rush Vacation for me and all my blood As I dey credit alert dey drop You can't love me, it's not by force If not money talk, I'm not involved Na where them go pay me I dey find I no dey find free service Free service or high service Benin boy, I can show you magic Ladies them they call me daddy I'm liking it when you shake that thing Free service or high service Benin boy, I can show you magic Ladies them call me daddy I'm liking it when you shake that thing That thing, that fat thing wey dey scatter my brain Permit me, make I touch e dey scatter my brain Let me put my thing inside your thing so you can confirm evain dey But the only way wey no fit show map Shey you know say na Pluto ways New school Michael Jackson Dem call me Shalli, if you asking Look at me soft, I'm looking fancy Baby put it on me, do it nasty Dorobucci like Don Jazzy I dey vacation for Miami No go dey try cross my lane Make we no get misunderstanding Na payday, everyday say na payday No go think say na play play Me dey go, me I dey dey, on my way way Na payday, everyday say na payday No go think say na play play We dey go, me I dey dey, on my way way Free service or high service Benin boy, I can show you magic Ladies them they call me daddy I'm liking it when you shake that thing Free service or high service Benin boy, I can show you magic Ladies them call me daddy I'm liking it when you shake that thing That thing, that fat thing wey dey scatter my brain Permit me, make I touch e dey scatter my brain Let me put my thing inside your thing so you can confirm evain dey But the only way wey nor fit show map Shey you know say na Pluto way Confirm Yo, X Giddem