Shalli-fucking-Popi, the president of Pluto (seh, seh) (Fayaman) Only one Pluto presido They call me Shallipopi Order, order, order Order, put them in order Order, order, order, order, put them in order Order, order, order, order, put them in order Order, order, order, order, put them in order (wai') Bring that ass make I rock am (rock am) Say, baby, all is in order Car too fast, I wan break my bumper (bumper) Two, three cars, no important I no dey bother, I go get another Too mysterious, you no fit to discover Too toxic, they call me motherfucker Hashtag, baby, I come from the gutter (wahala) Na every country I dey— Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown (wai') Yeah, when I go in, I go hard I go crazy, I go mad I conveniently, I confirm From Shalli-the-Pop', nigga, I co-sign I pray make I no fall or lose am I go Genesis, I go Psalm Some niggas wanna see when I go down Like trailer wey no get break, I go jam Gbedu go drop, them go dance Them go do like say them go trance Come suffocate me with your nyash Soft like potato wey dey mash She sabi play ball, who coach am? She dey dribble me, Okocha She say make I come and munch am I go crazy for chocha, chocha Wai', Hennessey, order, oh (order oh, order, order, oh) Azul, order, oh (order oh, order, order, oh) Hennessey, order, oh (nor go dey, order oh, order, order oh, confirm) Belaire, order, oh, order, order, order, order, order (wahala) Order, order, order Order, put them in order Order, order, order, order, put them in order Order, order, order, order, put them in order Order, order, order, order, put them in order (wai') Bring that ass make I rock am (rock am) Say, baby, all is in order Car too fast, I wan break my bumper (bumper) Two, three cars, no important I no dey bother, I go get another Too mysterious, you no fit to discover Too toxic, they call me motherfucker Hashtag, baby, I come from the gutter (wahala) Na every country I dey— Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown (wai') Wai', Hennessey, order, oh (order oh, order, order, oh) Azul, order, oh (order oh, order, order, oh) Hennessey, order, oh (order oh, order, order, oh) Belaire, order, oh, order, order, order, order, order Nọgbaisi mwen n'ogie mwen o, Nọgbaisi (confirm, eh?) Ogiemwen n’ekan ogiemwen ni ivie, Nọgba—