Dance, gbẹdu Chale, make we dance, gbẹdu Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le) Let the music, e dey play, gbẹdu Ọmọ, say you go dance, gbẹdu Chale (starboy), make we dance, gbẹdu You go dance, gbẹdu You go dance For the vibe, I've been out for days Steady chasing the kpa, I dey concentrate (okay) Mm, anytime I dey Whether night or day, I dey on my J's (yebo) Even on my lane, mm Them go dey dance to the gbẹdu, them go feel irie 'Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé Whether night or day I dey on my J's, I dey on my J's Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ How many times dem go tell person? Dem no dey pay to dey learn lesson Sha manya, gbẹ́mi de'bè And it's a vibe anytime we dey there I no get time, I no get patience Spray the money plenty Dance, gbẹdu Chale, make we dance, gbẹdu Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le) Let the music, e dey play, gbẹdu Ọmọ, say you go dance, gbẹdu Chale (starboy), make we dance, gbẹdu You go dance, gbẹdu You go dance So, tell me what you wanna do tonight? You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive We turn the O2 to O3, má lọ bé si italawa So baby, tell me why you wanna Shake body make you do as you like Na steady we dey blow the cana Blow some trees, make me feel alright I no fit lie, man, I'm wasted And I'm feeling reckless Na who buy last, get latest That's why I'm working on patience I no dey joke with my paycheck If dem dey sleep, make dem wake them So we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ How many times dem go tell person? Dem no dey pay to dey learn lesson Sha manya, gbẹ́mi de'bè And it's a vibe anytime we dey there I no get time, I no get patience Spray the money plenty Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ How many times dem go tell person? Dem no dey pay to dey learn lesson Sha manya, gbẹ́mi de'bè And it's a vibe anytime we dey there I no get time, I no get patience Spray the money plenty Dance, gbẹdu Chale, make we dance, gbẹdu Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le) Let the music, e dey play, gbẹdu Ọmọ, say you go dance, gbẹdu Chale (starboy), make we dance, gbẹdu You go dance, gbẹdu You go dance