If you like no like me I dey for my bed o As long as wetin you do No touch my bread o I can’t lie, e get sometimes I talk to myself o (Chai) No let them chook hand for your eye E no dey market o No time I no play with wetin I get Sey you dey see yourself Very soon body go tell you Stop wasting my time I enter, I cause high tension Reason wetin I been first talk ’Cos now you go feel my pressure You go feel my pressure You go feel my pressure You go feel my pressure You go feel my pressure You go feel my pressure (pressure) You go feel my pressure (pressure) You go see my pressure (pressure) You go see my pressure You go see my pressure Para High me like Gbana My baby order Mortuary standard Standard Para High me like Gbana My baby order Mortuary standard Standard Chop belle full Put am for cruise Lights on you I dey for you Baby I dey for you I swear na this kind waka wey I wan dey move (You go see my pressure) Chop belle full Put am for cruise Lights on you I dey for you Baby I dey for you I swear na this kind waka wey I wan dey move No time I no play with wetin I get Sey you dey see yourself Very soon body go tell you Stop wasting my time I enter, I cause high tension Reason wetin I been first talk ’Cos now you go feel my pressure You go feel my pressure You go feel my pressure You go feel my pressure You go feel my pressure You go feel my pressure (pressure) You go feel my pressure (pressure) You go see my pressure (pressure) You go see my pressure You go see my pressure Para High me like Gbana My baby order Mortuary standard Standard No time I no play with wetin I get Sey you dey see yourself Very soon body go tell you Stop wasting my time I enter, I cause high tension Reason wetin I been first talk ’Cos now you go feel my pressure