Spiritual She gimme detty whine Wey make a man fit to soji (to soji) She telling me to go But she no fit go away (she no fit go away) Wetin she gimme chop My guy walahi e no funny (funny) And I no go fit to lie I swear you dey make my day, my day, day, day She dey burss my eyes She dey burss my brain And I no dey think fine She dey burss my brain She dey burss my eyes She dey burss my brain And I no dey think fine She dey burss my brain Tell me wetin you gimme chop I want to know Tell me wetin you gimme chop I want to know 'Cause e dey hit me for my head Dey hit me for my body and soul (I wan know) Tell me wetin you gimme chop I want to know Shey you do me jazz, can't ignore I don dey fall, I no fit stand Make I give you love Take you place you never been before If you give me chance Take you to France and singapore 'Cause I dey manya for your love, for your love (Ah-ah, ah-ah, tell me what you do, I want to know) (Ah-ah, ah-ah, tell me what you do, I want to know), tell me make I know She dey burss my eyes She dey burss my brain And I no dey think fine She dey burss my brain She dey burss my eyes She dey burss my brain And I no dey think fine She dey burss my brain Tell me wetin you gimme chop I want to know Tell me wetin you gimme chop I want to know (please, I want to know) 'Cause e dey hit me for my head Dey hit me for my body and soul Tell me wetin you gimme chop I want to know Tell me what you do, I want to know (ah-ah, ah-ah, tell me what you do, I want to know) Tell me what you do, I want to know (ah-ah, ah-ah, tell me what you do) Tell me what you do, I want to know (I want to know)