Yemi Alade eh Because you Gucci Ferragamo (shizzi) Ferragamo (baddest) Gucci Ferragamo Hey, Ferragamo Because you Gucci Ferragamo so you a big girl abi You walk around with your fake bag You tell your friends say you’re a big girl abi abi With your Gucci Ferragamo say you’re a big girl abi You walk around with your big yansh You tell your friends say you’re a big girl abi abi Small girl calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o We no dey loud am Calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o We no dey loud am (loud am) Because of Gucci Ferragamo (Ferragamo) Ferragamo (Ferragamo) Gucci Ferragamo (Ferragamo) Ferragamo (Fe-fe-ferragamo) Because of Gucci Ferragamo (Ferragamo) Ferragamo (Ferragamo) Gucci Ferragamo (Ferragamo) Ferragamo (Fe-fe-ferragamo) I wan yarn one tori Abeg come see Toyosi Her front yard be like lorry Her back yard no be low-key So she work it round town she be baddest The boys tell her she be baddest But you know this I know this That a real G don’t need that bullshit Sare wa gba the controlla Abeg you make you come to my condo She go carry her keys and petrol You know na borrow she borrow Wey the maga wey dey buy you Wey the maga wey dey buy you shoe You know this I know this That the real G don’t need Small girl calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o We no dey loud am Calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o We no dey loud am (loud am) Because of Gucci Ferragamo (Ferragamo) Ferragamo (Ferragamo) Gucci Ferragamo (Ferragamo) Ferragamo (Fe-fe-ferragamo) Because of Gucci Ferragamo (Ferragamo) Ferragamo (Ferragamo) Gucci Ferragamo (Ferragamo) Ferragamo (Fe-fe-ferragamo) Hey wobi E be like say you no know me No be your mate or your hommie As you see me I be OG ah eh eh obi Ogbeni no dey call me Yemi When you see me say Aunty O noni no yongi ahhhn Wey the maga wey dey marry you Wey the maga wey dey buy you shoe Wey the maga wey dey manage you Wey the maga wey dey lie give you uhn This one no be Dubai shoe Na bendown he buy give you uhn Where the maga wey dey lie give you If I vex dem go carry you Small girl calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o We no dey loud am, no Calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o We no dey loud am (loud am) Because of Gucci Ferragamo (Ferragamo) Ferragamo (Ferragamo) Gucci Ferragamo (Ferragamo) Ferragamo (Fe-fe-ferragamo) Because of Gucci Ferragamo (Ferragamo) Ferragamo (Ferragamo) Gucci Ferragamo (Ferragamo) Ferragamo (Fe-fe-ferragamo)