Help me help me (ah ah ah) Yemi yemi is your play too yeah yeah (ah ah ah) Ike oh ike (ah ah ah) Anyi g'ama onye ike ga gu oh (ah ah ah) Ike oh ike I go catch you today I go run you today oh I go catch you today Ahn ahn ahn (ah ah ah) You go talk true today (ah ah ah) You go show me today (ah ah ah) You go show us the way yeah (huhn) Ike ike oh ike Anyi g'ama onye ike ga gu oh Ike oh ike Anyi g'ama onye ike ga gu oh ayy Ike oh ike Anyi g'ama onye ike ga gu oh Ike oh ike She say girlie whine am No let nobody control you Oh baby roll am I wanna see you go low low (hey hey) Say you too bad oh (say you too bad oh) Boy you too bad oh (boy you too bad oh) Say you get money you dey bragado (say you get money you dey bragado) Say you too bad oh (say you too bad oh) Boy you too bad oh (boy you too bad oh) You dey play yourself (you dey play yourself) You dey shagalo (you dey shagalo) I go catch you today (ah ah ah) I go catch you today (ah ah ah) I go run you today oh (ah ah ah) I go catch you today bi pa pa pa (ahn ahn ahn) She say girl come and whine and gimme slow motions Make all the guys dem steady commotion I no dey gbadun all this your lamba I no dey gbadun all this your lamba Wo wo ayy Oh oh see (ah ah ah) I no dey gbadun all this your lamba Ike ike oh ike Anyi g'ama onye ike ga gu oh Ike oh ike Anyi g'ama onye ike ga gu oh ayy Ike oh ike Anyi g'ama onye ike ga gu oh Ike oh ike She say girlie whine am (ah ah ah ah ah ah) She say girlie whine am (ah ah ah ah ah ah) She say girlie whine am (ah ah ah ah ah ah) She say girlie whine am (ah ah ah ah ah ah) Ike oh ike