Sometimes when e no dey Shebi na you I dey call when e no dey? When I dey for dying minute, you go show face Ah-ah, show face Oro yi wa fologbon fun oloye O mon olowo lo n gbayi lode Make Lucky Udu no go whine me for old age Ah-ah, old age (ibile) I just want things to get better, ko po ko dun pa (KO po ko dun pa) And me, I be working mo ni cheddar ani mo fe buga (ani mo fe buga) Yeah-yeah-yeah-yeah, I swear I can't deny (I swear I can't deny) Yeah-yeah-yeah-yeah, I swear I can't deny (I swear I can't deny) I just want things to get better, ko po ko dun pa (KO po ko dun pa) And me, I be working mo ni cheddar ani mo fe buga (ani mo fe buga) Yeah-yeah-yeah-yeah, I swear I can't deny (I swear I can't deny) Yeah-yeah-yeah-yeah, I swear I can't deny (I swear I can't deny) Dangote still striking deals Adeleke just buy new private jet And you say make my grind reduce? I don see who get before wey no get again Na why my morale dey boost My soldier dey shine him boot I no dey follow anybody catch cruise Na my dentist get business with my 32 I don see who dem use money collect him babe BadboyJago go fit relate As I dey work God put icing on top my cake Put all my enemies to shame (ah) I focus (focus), pay the price, no be say e no cost Go moshalashi, I go church That ugly boy wey no fit afford okirika back then don get full store I just want things to get better, ko po ko dun pa (KO po ko dun pa) And me, I be working mo ni cheddar ani mo fe buga (ani mo fe buga) Yeah-yeah-yeah-yeah, I swear I can't deny (I swear I can't deny) Yeah-yeah-yeah-yeah, I swear I can't deny (I swear I can't deny) I just want things to get better, ko po ko dun pa (KO po ko dun pa) And me, I be working mo ni cheddar ani mo fe buga (ani mo fe buga) Yeah-yeah-yeah-yeah, I swear I can't deny (I swear I can't deny) Yeah-yeah-yeah-yeah, I swear I can't deny (I swear I can't deny) Settings go quick set if the matter na money Make them no comot you for settings Procrastination fit turn a man to Dundee Shaanu mi yaa robi And if you no dey relent, wassup (wassup) Every suffer get him own bus stop As Ronaldo dey find World Cup After the rainy days, then come the sunny days Location must be televised No be everyone for UK na him dey okay 9 to 5 want to make them paralyze But we go dey okay, who get belle get due date Can you see the convoy police for my Hilux? Girls love it when dey come around Around around I just want things to get better, ko po ko dun pa (KO po ko dun pa) Ehh ni cheddar ani mo fe buga (ani mo fe buga) Yeah-yeah-yeah-yeah, I swear I can't deny (I swear I can't deny) Yeah-yeah-yeah-yeah, I swear I can't deny (I swear I can't deny)