Shoemaker

121SELAH

    Continúa después del anuncio

    Shoemaker where you dey
    Come fix my shoe
    Shoemaker where you dey
    I need you now
    I call you because
    L know say na you fit fix am (nah nah)
    Shoemaker where you dey
    I need you now

    Shoemaker where you dey
    Come fix my shoe
    Shoemaker where you dey
    I need you now
    I call you because
    I know say na you fit fix am (nah nah)
    I know where you dey
    I know where to find you

    Oh oh oh oh
    The point be say
    Na person wey go fix am
    Me I go call o
    'Cause na him sabi the thing
    Well well o, well well
    I no go carry matter of shoe
    Go give a carpenter (nah nah)
    'Cause e no sabi the work at all o

    Carpenter where you dey
    Come and fix my chair
    Carpenter where you dey
    I need you now
    I call you because
    I know say na you fit fix am (nah nah)
    I know where you dey
    I know where to find you

    Continúa después del anuncio

    Oh oh oh oh
    The point be say
    Na person wey go fix am
    Me I go call o
    'Cause na him sabi the thing
    Well well o, well well
    I no go carry matter of chair
    Go give a shoemaker (no no)
    'Cause e no sabi the work at all o

    Heart fixer where you dey
    Come fix my heart
    Heart fixer where you dey
    I need you now
    Call you because I know
    Say na you fit fix am (nah nah)
    Heart fixer where you dey
    I need you yes

    Heart fixer where you dey
    Come fix my heart
    Heart fixer where you dey
    I need you now
    Call you because I know
    Say na you fit fix am (nah nah)
    I know where you dey
    I know where to find you

    Know where you dey
    I know where to find you
    Know where you dey
    I know where to find you

    Oh oh oh oh
    The point be say
    Na person wey go fix am
    Me I go call o
    'Cause na him sabi the thing
    Well well o, well well
    I no go carry matter of heart
    Go give a human o (no no)
    'Cause e no sabi the work at all o

    Oh oh oh oh
    The point be say
    Na person wey go fix am
    Me I go call o
    'Cause na him sabi the thing
    Well well o, well well
    I no go carry matter of heart
    Go give a human o (no no)
    'Cause e no sabi the work at all o

    Heart fixer o
    Right now I need you o
    Right now I need you
    Oh oh oh oh oh
    Heart fixer o
    Right now I need you o
    Right now I need you o

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión