Omotala

1da Banton

    Continúa después del anuncio

    She dey whine me o, whine me o, whine me o
    She dey whine like cassette
    Istolobo, melody
    Eh boos skalawon
    (Two Fifty Five)
    Make I tell you story o
    Wey happen for town
    Omotola matter ahha
    She been hold me for work
    Omo, omo had I known
    We for no date at all
    Kpekele owoon oh ah
    She been wan kill my joy

    She dey play me o, play me o, play me o
    She dey play like footballer
    She dey whine me o, whine me o, whine me o
    She dey whine like cassette
    She dey play me o, play me o, play me o
    She dey play like footballer
    She dey whine me o, whine me o, whine me o
    She dey whine like cassette

    She do me bad thing
    She do me sha
    I give her more money
    I give her sha
    And she say she go dey with me
    Say she go yo idi e se
    Say she no go ever play with me

    Continúa después del anuncio

    She dey play me o, play me o, play me o
    She dey play like footballer
    She dey whine me o, whine me o, whine me o
    She dey whine like cassette
    She dey play me o, play me o, play me o
    She dey play like footballer
    She dey whine me o, whine me o, whine me o
    She dey whine like cassette

    Say if no be me
    Nobody go fit to love her, go believe her
    Don't believe her
    I say na wetin I hear wey make me enter gobe
    I say I no go talk am again o
    Wait make I tell the story

    Make I tell you story o
    Wey happen for town
    Omotola matter ahha
    She been hold me for work
    Omo, omo had I known
    We for no date at all
    Kpekele owoon oh ah
    She been wan kill my joy

    She dey play me o, play me o, play me o
    She dey play like footballer
    She dey whine me o, whine me o, whine me o
    She dey whine like cassette
    She dey play me o, play me o, play me o
    She dey play like footballer
    She dey whine me o, whine me o, whine me o
    She dey whine like cassette

    Información de la canción

    Composición: 1d Banton

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión