Summer Love

1da Banton

    Continues after the ad

    I been dey think say I too sabi (this love thing)
    Until dem break my heart oh I see (see sumtin)
    And now you dun dey show me love wey dey feel like true love, ye eh

    I dey see everything e dey be like true love

    But I no wan believe believe believe believe you
    Say I no fit believe believe believe believe you
    Even when I wan dey believe believe believe believe you ey
    Say I no fit believe believe believe believe you

    Say dem dun do me bad e dun do
    Them dun break my heart e dun do
    But deep down inna me heart I dey wish for that special love
    Summer love ah
    Say dem dun do me bad e dun do
    Them dun break my heart e dun do
    But deep down inna me heart I dey wish for that special love
    Summer love urh urh

    Continues after the ad

    Show me
    This love you dey show me
    I swear down I dey feel am
    Na micheal jackson thriller oh no
    Lisa, I swear down she been do me
    I no go lie she been fool me
    E make me wan lose it
    Since you came into my life you make me fall in love
    Wetin you dey do me girlie me I never know
    I dey follow you from agip down to rumukalagbor
    I say okiemute dun rent house for my mind

    But I no wan believe believe believe believe you (believe oh)
    Say I no fit believe believe believe believe you
    Even when I wan dey believe believe believe believe you ey
    Say I no fit believe believe believe believe you
    Original oh

    Say dem dun do me bad e dun do
    Them dun break my heart e dun do
    But deep down inna me heart I dey wish for that special love
    Summer love

    But I no wan believe believe believe believe you
    Say I no fit believe believe believe believe you
    Even when I wan dey believe believe believe believe you ey
    Say I no fit believe believe believe believe you

    It’s STG
    Original oh

    Dem dun do me bad e dun do
    Them dun break my heart e dun do
    But deep down inna me heart I dey wish for that special love
    Summer love

    Say dem dun do me bad e dun do
    Them dun break my heart e dun do
    But deep down inna me heart I dey wish for that special love
    Summer love

    Song details

    Composition: 1Da Banton and Paul Treasure Tamungo

    Did you see an error?

    Enviar revisão