Continues after the ad

    Oh alright
    Yeah yeah yeah

    Help me spread this message like Globacom
    Make nobody come here dey come dey form
    I know say no be everybody follow come A
    Nd no be every wey be silicon
    Ehen
    Make dem no come dey wash you
    And make you do exactly what you want do
    Make you no say I no tell you
    Make you no let devil come dey use you
    But if I tell you say I love you
    Abeg abeg no go turn me to your mugu

    That time, 30 billion no go do you
    That time, Edumoga no go see you
    And if I start to dey stress you
    Let me know because I no want to vex you
    Bottom line, na only you wey know you
    The same time, you go do wetin wey favour you

    Ah ah eh eh oyi
    Alo ma yego ligbo
    So make we do di thing jeje
    Make we do de life show
    Eya eh eh, oyi
    Alo ma yo otukpo
    So just be living your life
    And do di thing jeje, life show

    Continues after the ad

    If body dey hot you, drink water
    No come come, dey form like butter
    Because I know say you know say I know you
    And no be every dressing go fit you
    Make you no make me mara eh
    Attentiveness for my matter eh
    I no fit halla, I no fit shout
    I no wan make, na me and you dem talk about
    And if I tell you say I like you
    Abeg no let shakara come dey kill you

    That time, 30 billion no go do you
    That time, Edumoga no go see you (hehe)
    And if I start to dey stress you
    Let me know because I no want to vex you
    Bottom line, na only you wey know you
    The same time you go do wetin wey favour you

    Ah ah eh eh oyi
    Alo ma yego ligbo
    So make we do di thing jeje
    Make we do de life show
    Eya eh eh, oyi
    Alo ma yo otukpo
    So just be living your life
    And do di thing jeje, life show

    Ah ah eh eh oyi
    Alo ma yego ligbo
    So make we do di thing jeje
    Make we do de life show
    Eya eh eh, oyi
    Alo ma yo otukpo
    So just be living your life
    And do di thing jeje, life show

    Make you dey check yourself
    Before you come dey do wetin go cast you
    Cause I don try for your matter
    Make you butter, make you no dey do pass you
    Cause I go do my own
    And you go do your own
    Anything wey remain
    Na bone we go bone
    Cause life is too short for debating
    Levels too pure for you, na wetin

    Ah ah eh eh oyi
    Alo ma yego ligbo
    So make we do di thing jeje
    Make we do de life show
    Eya eh eh, oyi
    Alo ma yo otukpo
    So just be living your life
    And do di thing jeje, life show

    Song details

    Composition:

    Did you see an error?

    Enviar revisão