Keep on rocking

2face Idibia

    Continúa después del anuncio

    Yes o!
    Nothing dey happen! (2x)
    Catch the vibe, get the feelin
    Yes o!

    Chorus
    Catch the vibe and get the feeling
    Tell me your man that you are wheeling
    What I have is what I am giving
    I really don't try to keep the love on line
    Catch the vibe and get the feeling
    Keep on rocking baby
    Tell me your man that you are wheeling
    Keep on rocking darling
    What I have is what I am giving
    Keep on rocking baby
    I really don't try to keep the love on line

    Verse 1
    As I dey walka dey go
    Wetin dey happen na e funky so
    After the show, na the party o
    The party go happen for my end o
    Even if you no be my friend
    Come and party with my friends o
    Shika la koku lepassa yo
    So they point and kill, you go carry dey go
    But to say, the blood, and the blood dey go
    Police protection essential o
    Police protection go plenty o
    Wey even if you ready, you go pon dey go
    You go start to dey show yourself o
    Come to the center and start a kolo
    Start to be feeling like a monkey o
    Hey, jay, jay, like a donkey o
    Jump and touch the ceiling o
    Help to sing the singing o
    I go spread all my money o
    I go spread till the end of the party o
    Cuz this kind party, you no know when they go
    You no go know say some joint dey show
    This kind party no dey end o
    This kind party they must pursue you o

    Continúa después del anuncio

    Repeat Chorus

    Verse 2
    Okay, as we plan before
    Na in we commot from gipsy o
    Hey, jai, check your time e o
    The party dey start my end on the dot e o
    You no fit afford to be late e ei
    Na we suppose to arrange the place e o
    Hey kena, na true talk na you dey talk e o
    I check my time for the thing, eget e faulty o
    Make you see as the thing dey delay o
    You go think say na 8 edey knack e o
    Oya, enter modo make we start dey go
    Before 2Face start dey bore me o
    Oga friend, take the phone, make you call am o
    Make I call am, tell am, say we dey come e o
    Make he no be like say we don lost e o
    Tubaba, nolele, he go sing the show
    But the hoda be plenty for road e o
    Which kind yawa be this e o
    Thank God, we don reach the party o
    Just in time, which you tell us, them start the show
    All the boys be the dem, dey flex o
    I leke leke dey play for the kwan di yo
    Oya, pass me the bottle and suck the yaro
    Make I start dey quaff e o
    Quaff and quaff till the end e o
    Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o

    Repeat Chorus

    Verse 3
    See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonite (2x)
    But you got, you got to do your God some glory
    Try to come without a gun
    Do you God some glory, try to come without a gun
    Get yourself a partner, do just what you wanna
    Do you God some glory, try to come without a gun
    Catch the vibe and get the feeling
    Tell me your man that you are wheeling

    Repeat Chorus till fade

    Información de la canción

    Composición: Innocent Ujah Idibia

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas