It Is What It Is

Adekunle Gold

    Continúa después del anuncio

    Majisoro, hold on
    It is what it is, yeah
    Mawobe, leave am (leave am)

    People wey no dey feed you
    Always the first to talk about your life
    Look at the irony
    Shame you for public come dey beg for side
    Don't get it twisted, I no dey kiss ass
    That shit is not healthy
    Keeping my distance
    Some people are worse than pandemic

    If e go cost my peace
    Den I go take my leave
    If e no be money
    Do not disturb me, please
    If е go cost my peace
    That's some еxpensive shit, oh
    If e no be money
    Do not disturb me, please

    Continúa después del anuncio

    Majisoro, hold on
    It is what it is, yeah
    Mawobe, leave am (leave am)
    Majisoro, hold on
    It is what it is, yeah
    Mawobe, leave am (leave am)

    Money no dey bring happiness, oh
    Na when I get money I realize, oh
    But I no be hypocrite
    I dey pray make you get your own too
    See, bad times will never last
    Elemi lo ma last, life come at you so fast
    Small time you don become wetin you hate
    Low-key, they hate their life
    And they're lonely, no energy for nobody
    We no dey happy for me, for me
    Low-key, you hate your life
    And you're lonely, no energy for nobody
    No waste your time, man, I no see you

    If e go cost my peace
    Den I go take my leave
    If e no be money
    Do not disturb me, please
    If e go cost my peace
    That's some expensive shit, oh
    If e no be money
    Do not disturb me, please

    Majisoro, hold on
    It is what it is, yeah
    Mawobe, leave am (leave am)
    Majisoro, hold on
    It is what it is, yeah
    Mawobe, leave am (leave am)

    Leave am
    It is what it is
    It is what it is

    Información de la canción

    Composición: Adekunle Gold

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión