Mr President
African China
- A
- D
- G
Continúa después del anuncio
Tono:
D G Food e no deyD A Brother eh water no deyD G And our country no good oD A everyday for thief, one day for owner eD G Poor man wey thief maggi,D A omo, dem go show im face for crime fighter, (crime fighter)D G Rich man wey thief money,D A Omo, we no dey see their face for crime fighterD Tell me something I no knowG D Rich man go dey halla pe ahh (modupe)A D Poor man go dey shout (ana m anwụ)G D Rich man go dey halla pe ahh (modupe)A D Poor man go dey shout (ana m anwụ) [Chorus]G Make una lead us wellD A no let this nation to fall inside wellD G Mr. President (lead us well)D A If you be governor (govern us well)D G If you be senator (senate am well)D A D If you be police (police well well, no dey take bribe)G D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well)D G If you be senator (senate am well)D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) [Verse 2]G Fuel e no deyD A Brother eh transportation no deyD G And our road e no good ohD A D What about the NEPA people o we no get lightG D Everybody just dey halla fuel no dey,A D na how we wan survive?G D Many youth ready for work but as work no deyA D Na how dey wan survive?G D We be giant of Africa but to get visa enterA D Ghana na WAEC (oh my God)G D Policeman go see white e go tell you sayA I say that thing na redD Tell me something I no know [Chorus]G Make una lead us wellD A no let this nation to fall inside wellD G Mr. President (lead us well)D A If you be governor (govern us well)D G If you be senator (senate am well)D A D If you be police (police well well, no dey take bribe)Continúa después del anuncioG D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well)D G If you be senator (senate am well)D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) [Verse 3]G D Alhaji wey pull Khaki say the name of him partyA D People Destroying People na the name of the partyG D Election for my country na paddy paddyA D Wayo wayo arrange noniG D People wey vote them in still dey live in painA D This na disgrace, I am so ashamedG We don collect shop permitD A Collect trading permit trading permitD You still dey burn shopG D You wan tell me say you no know when them payA D Why you dey make us dey live in pain [Chorus]G Make una lead us wellD A no let this nation to fall inside wellD G Mr. President (lead us well)D A If you be governor (govern us well)D G If you be senator (senate am well)D A D If you be police (police well well, no dey take bribe)G D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well)D G If you be senator (senate am well)D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) [Bridge]DG Omo nothing dey paD Anything wey pa na winchA Na im make we dey sayD No leleGD TankeA [Verse 4] (Repeat Verse 1)D G Food e no deyD A Brother eh water no deyD G And our country no good oD A everyday for thief, one day for owner eD G Poor man wey thief maggi,D A omo, dem go show im face for crime fighter, (crime fighter)D G Rich man wey thief money,D A Omo, we no dey see their face for crime fighterD Tell me something I no knowG D Rich man go dey halla pe ahh (modupe)A D Poor man go dey shout (ana m anwụ)G D Rich man go dey halla pe ahh (modupe)A D Poor man go dey shout (ana m anwụ) [Chorus]G Make una lead us wellD A no let this nation to fall inside wellD G Mr. President (lead us well)D A If you be governor (govern us well)D G If you be senator (senate am well)D A D If you be police (police well well, no dey take bribe)G D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well)D G If you be senator (senate am well)D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) [Verse 5] (Repeat Verse 2)G Fuel e no deyD A Brother eh transportation no deyD G And our road e no good ohD A D What about the NEPA people o we no get lightG D Everybody just dey halla fuel no dey,A D na how we wan survive?G D Many youth ready for work but as work no deyA D Na how dey wan survive?G D We be giant of Africa but to get visa enterA D Ghana na WAEC (oh my God)G D Policeman go see white e go tell you sayA I say that thing na redD Tell me something I no know [Chorus]G Make una lead us wellD A no let this nation to fall inside wellD G Mr. President (lead us well)D A If you be governor (govern us well)D G If you be senator (senate am well)D A D If you be police (police well well, no dey take bribe)G D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well)D G If you be senator (senate am well)D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) [Otro] (Repeat until end)G D A lead us well (nne me eh, govern us well)D G If you be senator (senate am well)D A D If you be police (police well well, no dey take bribe)