Continúa después del anuncio

    (Initiating rage process)
    Oh
    Oh no
    Eh-yeah, eh-yeah

    Na which kind life wey I never see?
    I carry God, so I fear nothing
    Steady increasing the commas
    Comma, comma, comma
    Original, no be parody
    E no fit clear for your memory
    Whether na winter or summer, ajeh

    Barbados, havana, livin' life
    See my fire burnin' bright
    Wetin dey inside me?
    Smallie wey dey mighty
    Dem never know I kala tori mo fine
    Check and balance everything inside my mind daily
    Trust me, you can't fool me

    Continúa después del anuncio

    Energy wrong, I log off (log off)
    Mowa friendly and conscious (and conscious)
    I'm allergic to isokuso
    I'm not ready for confusion (no, no, no, no)
    Dem telly me make I show love (show love)
    Sability on gbona
    Everything na connection
    I'm not ready for confusion, oh

    Things happen inside life
    Draw tattoo, make I live my life
    Dreams come true, if na fight
    Fight the fight, make you no go tire
    Fire dey go, fire dey go
    You need to put your body and soul
    Leave your worries alone

    Barbados, havana, livin' life
    See my fire burnin' bright
    Wetin dey inside me?
    Smallie wey dey mighty
    Dem never know I kala tori mo fine
    Check and balance everything inside my mind daily
    Trust me, you can't fool me (oh)

    Energy wrong, I log off
    Mowa friendly and conscious
    I'm allergic to isokuso
    I'm not ready for confusion (no)
    Dem telly me make I show love
    Sability on gbona (on gbona)
    Everything na connection
    I'm not ready for confusion (confusion)

    Na which kind life wey I never see?
    I carry God, so I fear nothing
    Steady increasing the commas
    Comma, comma, comma
    Eh-yeah
    Eh-yeah, yeah-yeah (London)
    Steady increasing the commas
    Comma, comma, comma

    Información de la canción

    Composición: Alastair O'donnell, Michael Ovie Hunter, Nnaemeka Ikechukwu Clinton, Mbryo Max y Ayra Starr

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión