Rush
Ayra Starr
- A
- B
- C#m4
Continúa después del anuncio
Tono:
A Ta-ta-riC#m Ta-ta-ri-pa, ta-ta-riB Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, paA C#m Sabi, girl, no dey too like talkB Animals dey in human formB Padi, man, nobody like workA But you must hustle if you wan' chopC#m E no finish dem wan fight usB If them dey run, dem no fit catch upB I no dey form say I too righteousA No come dey form say you too like usA C#m Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind onB My moneyB Make you dance like Poco LeeA Steady green like broccoliA C#m Steady on my grind, no wan hear what they wan' telly me kudi na myB FantasyB Dem wan dey check if my tap e no rush [Estribillo]A But e dey rush (e dey rush)A C#m E dеy rush well, well, e bе much (e be much)B Na God dey make my tap, e dey rushContinúa después del anuncioB The kind money we touch, yeahA E dey rush (e dey rush)A C#m E dey rush well, well, e be much (e be much)B No be hype, everybody dey crushB There's no dulling with us (there's no dulling with us)A Pa-pa-riC#m Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)B Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-paB Ta-ra-pa-pa-ri-paA Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)C#m You never touch, you dey form papas (yeah)B Which kind money we never see before?B Kosi elomi gat me feelin' I'm the oneA Aje, aje, ajeC#m B Can never take my cake away, ajeB You can't count my grace I just dey my lane, my laneA C#m Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind onB My moneyB Make you dance like Poco LeeA Steady green like broccoliA C#m Steady on my grind, no wan hear what they wan' telly me kudi na myB FantasyB Dem wan dey check if my tap e no rush [Estribillo]A But e dey rush (e dey rush)C#m E dey rush well, well, e be much (e be much)B Na God dey make my tap, e dey rushB The kind money we touch, yeahA E dey rush (e dey rush)C#m E dey rush well, well e be much (e be much)B No be hype, everybody dey crushB There's no dulling with us (there's no dulling with us)A 'Cause e dey rushC#m E dey rush well, well, e be muchB Na God dey make my tap, e dey rushB The kind money we touchA E dey rushC#m E dey rush well, well, e be muchB No be hype, everybody dey crushB There's no dulling with us (there's no dulling)( A C#m B ) Yeah, yeah Yeah, yeah