Continues after the ad

    (Vibez)

    Ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

    Sabi, girl, no dey too like talk
    Animals dey in human form
    Padi, man, nobody like work
    But you must hustle if you wan' chop

    E no finish dem wan fight us
    If them dey run, dem no fit catch up
    I no dey form say I too righteous
    No come dey form say you too like us

    Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money
    Make you dance like Poco Lee
    Steady green like broccoli
    Steady on my grind, no wan hear what they wan' telly me kudi na my fantasy
    Dem wan dey check if my tap e no rush

    But e dey rush (e dey rush)
    E dеy rush well, well, e bе much (e be much)
    Na God dey make my tap, e dey rush
    The kind money we touch, yeah

    Continues after the ad

    E dey rush (e dey rush)
    E dey rush well, well, e be much (e be much)
    No be hype, everybody dey crush
    There's no dulling with us (there's no dulling with us)

    Pa-pa-ri
    Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
    Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
    Ta-ra-pa-pa-ri-pa

    Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
    You never touch, you dey form papas (yeah)
    Which kind money we never see before?
    Kosi elomi gat me feelin' I'm the one

    Aje, aje, aje
    Can never take my cake away, aje
    You can't count my grace
    I just dey my lane, my lane

    Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money
    Make you dance like Poco Lee
    Steady green like broccoli
    Steady on my grind, no wan hear what they wan' telly me kudi na my fantasy
    Dem wan dey check if my tap e no rush

    But e dey rush (e dey rush)
    E dey rush well, well, e be much (e be much)
    Na God dey make my tap, e dey rush
    The kind money we touch, yeah

    E dey rush (e dey rush)
    E dey rush well, well e be much (e be much)
    No be hype, everybody dey crush
    There's no dulling with us (there's no dulling with us)

    'Cause e dey rush
    E dey rush well, well, e be much
    Na God dey make my tap, e dey rush
    The kind money we touch

    E dey rush
    E dey rush well, well, e be much
    No be hype, everybody dey crush
    There's no dulling with us (there's no dulling)

    Yeah, yeah
    Yeah, yeah

    Song details

    Composition: ayra starr

    Did you see an error?

    Enviar revisão