Sability

Ayra Starr

    Continúa después del anuncio

    E n lę oh
    Greet everybody for here oh
    Padi jo shey shey pęlę oh
    Mo ti n so funwon tęlę oh
    Belle oh
    Deliver like I get belle oh
    Dem say I dey go cele oh
    Dem say I dey go cele oh

    Espiritu Fortuna
    I go make you jo dada
    Shey you getty the power
    Sweety passy amala ketu
    Shinji Kagawa
    Jesu kristi loba wa
    Got them falling yakata
    You know as e sabi girl dey do

    Continúa después del anuncio

    Sabi oh, oh-oh
    Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
    Sabi oh, oh-oh
    Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oya na)

    Información de la canción

    Composición: Joco Awilo, Michael Ovie Hunter, John Vincent Ighodaro, Mbryo Max, Oluwadamilare David Aderibigbe, Ayra Starr y Kehinde Olasunkanmi Alabi

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión