Mama Africa

Bracket

    Continúa después del anuncio

    It’s on the beat
    This one na sara sara
    The beat is tana tana
    He go make you maya maya
    Ine sisi maya maya
    Oya make you likota likota
    Mama africa likota eh
    Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
    Everybody likota likota
    Mama africa likota eh
    Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
    This one na sara sara
    The beat is tana tana
    He go make you maya maya
    Ine sisi maya maya
    This is for people wey chala cha
    People wey kala ka
    Kana ni walanya
    Nani kalanya
    E go make you feel better
    This can take away palava
    This can take away wahala
    E go make you feel naija
    Oya let’s go to kenya rwanda and tanzania
    Togo, cameroon, niger
    Ghana, southern sudan
    Oya make you likota likota
    Mama africa likota eh
    Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
    Everybody likota likota
    Mama africa likota eh
    Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
    Wan ne sara sara le
    O sara sara le
    Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
    O sara sara le
    Mama africa sara sara le
    Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
    This one na die o
    If you dey dance am easy make you no fight o
    Ehyi you go forget your sorrow
    Makachukwu you go buy am play for your motor
    This one na sara sara
    The beat is tana tana
    He go make you maya maya
    Ine sisi maya maya
    This is for people wey chala cha
    People wey kala ka
    Kana ni walanya
    Nani kalanya
    E go make you feel better
    This can take away palava
    This can take away wahala
    E go make you feel naija
    Oya let’s go to zambia, uganda
    South africa, togo, cameroon,burundi also
    Benin republic
    Oya make you likota likota
    Mama africa likota eh
    Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
    Everybody likota likota
    Mama africa likota eh
    Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
    Wan ne sara sara le
    O sara sara le
    Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
    O sara sara le
    Mama africa sara sara le
    Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
    Imane mekofo sara sara le
    Flavour wanma sara sara le
    Make e dance eyeh eyeh eyeh
    Ugonna sara sara le
    Ndigbo nine sara sara le
    Make you dance eyeh eyeh eyeh, ye eh

    Continúa después del anuncio
    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas