28 Grams

Burna Boy

    Continúa después del anuncio

    For morning (ganja)
    For evening (ganja)
    For morning (ganja)
    For evening (ganja)
    I love the (ganja)

    28 grams 1 oz mi have
    Ninu yara mi oh
    I no fit love you like I love marijuana
    Make I no whine you
    I no dey too talk
    Na my mind I dey yarn
    Mi o le p'ara mi oh
    I no dey smoke crack
    I dey smoke sativa
    Mi o gb'oja s'ara mi oh

    No go do cocaine
    E go drive you loco
    Awon 'kan gbo
    Awon 'kan dey on colos
    Won o ni so fun e
    Wa gbe ara e leke
    And if you no take my advice
    Wa shey ara e leshe

    Continúa después del anuncio

    Just give me (ganja)
    Original (ganja)
    I roll the (ganja)
    I tie the (ganja)
    I light my (ganja)
    I need the (ganja)
    Prescribe the (ganja)
    Medicinal (ganja)
    For morning na (ganja)
    For evening na (ganja)
    I love the (ganja)
    Ah

    Ganjaman don't go nowhere
    Unless I smoke my igbo
    Make una leave me
    Make una leave me
    Dey, make I dey my own
    I no need any disturbance
    I no bother nobody eh
    Awon kan shey omila
    Awon kan je politician

    No go do cocaine
    E go drive you loco
    Awon 'kan gbo
    Awon 'kan dey on colos
    Won o ni so fun e
    Wa gbe ara e leke
    And if you no take my advice
    Wa shey ara e leshe

    Just give me (ganja)
    Original (ganja)
    I roll the (ganja)
    I tie the (ganja)
    I light my (ganja)
    I need the (ganja)
    Prescribe the (ganja)
    Medicinal (ganja)
    For morning na (ganja)
    For evening na (ganja)
    I love the (ganja)
    Ah

    Información de la canción

    Composición: Marlon Asher, Damini Ebunoluwa Ogulu, Adebajo Oluwanifemi Adebanjo y Marlon Sobers

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión