For morning (ganja) For evening (ganja) For morning (ganja) For evening (ganja) I love the (ganja) 28 grams 1 oz mi have Ninu yara mi oh I no fit love you like I love marijuana Make I no whine you I no dey too talk Na my mind I dey yarn Mi o le p'ara mi oh I no dey smoke crack I dey smoke sativa Mi o gb'oja s'ara mi oh No go do cocaine E go drive you loco Awon 'kan gbo Awon 'kan dey on colos Won o ni so fun e Wa gbe ara e leke And if you no take my advice Wa shey ara e leshe Just give me (ganja) Original (ganja) I roll the (ganja) I tie the (ganja) I light my (ganja) I need the (ganja) Prescribe the (ganja) Medicinal (ganja) For morning na (ganja) For evening na (ganja) I love the (ganja) Ah Ganjaman don't go nowhere Unless I smoke my igbo Make una leave me Make una leave me Dey, make I dey my own I no need any disturbance I no bother nobody eh Awon kan shey omila Awon kan je politician No go do cocaine E go drive you loco Awon 'kan gbo Awon 'kan dey on colos Won o ni so fun e Wa gbe ara e leke And if you no take my advice Wa shey ara e leshe Just give me (ganja) Original (ganja) I roll the (ganja) I tie the (ganja) I light my (ganja) I need the (ganja) Prescribe the (ganja) Medicinal (ganja) For morning na (ganja) For evening na (ganja) I love the (ganja) Ah