Anybody

Burna Boy

    Continúa después del anuncio

    Ahh, ahh
    Gbese
    Ahh, ahh

    I don' charge my energy, I no get time for no enemy
    Tori pe won le tomi
    Nothing wey person never see
    Omo nothing wey person never see
    Forget, I say fashi

    Very soon expecting
    Je kawon padi eh jen be
    I dey kaku dey gbese
    Jejeli jeje jeje
    I been dey answer them yes sir
    Now na me dem dey answer yes sir
    Respect is reciprocal
    Even though unuh know say I special

    Anybody, wey no want to soji
    Anybody, wey no dey carry body
    Nack am something, ahh
    Nack am something
    To ba ta fele, fele
    Nack am something

    Continúa después del anuncio

    You won chop where you never work
    Shey na because me sef I never talk
    I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
    I sha know say the time go come
    Omo I know say the time go come
    Wey you no go fit lie no more
    Omo omo, life na turn by turn
    Whether you like or not
    To ba ginger me, gbeskele go burst
    Ki gbe, je kan gbo oh

    Anybody, wey no want to soji
    Anybody, wey no dey carry body
    Nack am something, ahh
    Nack am something
    To ba ta fele, fele
    Nack am something

    Money soon expected
    Je kawon padi e jen be
    I dey kaku dey gbese
    Jejeli jeje jeje
    I been dey answer them yes sir
    Now na me dem dey answer yes sir
    Respect is reciprocal
    Even though una know say I special

    Anybody, wey no want to soji
    Anybody, wey no dey carry body
    Nack am something, ahh
    Nack am something
    To ba ta fele, fele
    Nack am something

    Gbese
    Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
    Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
    Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
    Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

    Información de la canción

    Composición: P2j, Burna Boy y Malik Venna

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión