B. D’OR (feat. Wizkid)

Burna Boy

    Continúa después del anuncio

    Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
    I dey your side, I dey your side
    Yeah-yeah
    One man, two man
    Three, e don kpenkelemes

    Kpenkelemes
    Con dey move like a disco
    Won ni ki ma lo latan
    I be boss, I be actor
    So they for give me Ballon d'Or
    Oya come take a picture
    Rorayo ayo n kpayan
    Oya follow my instructions

    Won nle mi bo, won nle mi bo
    Won nle mi bo o
    Won nle mi bo, won nle mi bo
    Won nle mi bo o

    Continúa después del anuncio

    Kpenkelemes
    Come dеy smoke cannabis
    Doctor say make I pop one of this
    Makе me fly like say I'm Aladdin
    Come bring some kind melodies
    Omo Messi self no do passa this
    So many things inside of my jeans
    I swear down e be things, e be things

    Kpenkelemes
    Con dey move like a disco
    Won ni ki ma lo latan
    I be boss, I be actor
    So they for give me Ballon d'Or
    Oya come take a picture
    Rorayo ayo n kpayan
    Oya follow my instructions

    Oh, Lord of mercy
    I dey with one wey dey call me Messi
    I dey for shitta, she go fly come check me
    I never see person wey fit moan impress me
    All of the things she dey do, she dey test me
    I dey with kele wey from back, I dey press thing
    The one I carry come don dey suspect me
    She call me small body, big engine, oh-ah
    On my number, she calling on (mogbe oh)
    Anytime wey she wan give me loving ah
    And like flat tire, me go pump it up
    And every other day na she dey turn me on
    Say me I still dey make her come the more
    As soon as we reach house, we dey kponkriyon
    Walahi I forget say her guy dey for there
    See omo, omo mo ti kpenkelemesi oh

    Kpenkelemes
    Con dey move like a disco
    Won ni ki ma lo latan
    I be boss, I be actor
    So they for give me Ballon d'Or
    Oya come take a picture
    Rora yo ayo n kpa iyan
    Oya follow my instructions

    Won nle mi bo, won nle mi bo
    Won nle mi bo o
    Won nle mi bo, won nle mi bo
    Won nle mi bo o
    Won nle mi bo, won nle mi bo
    Won nle mi bo o
    Won nle mi bo, won nle mi bo
    Won nle mi bo o

    Información de la canción

    Composición: P2j, Burna Boy y Wizkid

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión