Colateral Damage

Burna Boy

    Continues after the ad

    Ambassador go dey chop
    And governor go dey chop
    And president go dey chop
    When dem say make we jump, we go jump

    Ambassador go dey chop
    And president go dey chop
    And governor go dey chop
    When dey say make we jump, we go jump

    No be for here wey dem born Jesus ehee
    My country problem e pass Jesus
    Because na we be our own problem ehee
    Na who go come reason well? (well, well, well)

    Ambassador go dey chop (dey there ooo)
    And governor go dey chop (dey there ooo)
    And president go dey chop (dey there ooo)
    When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
    Some people go somersault (dey there ooo)
    Dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
    Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)

    And governor go dey chop
    Now who? Now who dey here?
    Money dey here
    The thiefi thiefi come major
    Wey make the suffer come dey here?

    Continues after the ad

    Suffer yapa mukutun, brukutum
    Wey dey make people sukun
    Tukutum, won ni inu won o dun
    Brukutum, suffer yapa mutukum

    The people do you well well
    And dem dey laugh you well well
    And dem dey see as e deh sele
    Them sef dey flenjor well well
    Yeah, yeah ooh

    My people suffer well well
    Police dey slap here well well
    Hungry dey wire dem well well
    Oluwa oluwa oluwa ooo

    Ambassador go dey chop (dey there ooo)
    And governor go dey chop (dey there ooo)
    And president go dey chop (dey there ooo)
    When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
    Some people go somersault (dey there ooo)
    Dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
    Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)

    And governor go dey chop
    My people serve they fear too much
    We fear the thing we no see
    One day all of us go die

    We always get reason to fear
    Fight for your right o you go to fear
    Police go slap you, you go to fear
    Fight for your pikin dem no go to fear
    You go to fear fear fear

    Ambassador go dey chop (dey there ooo)
    And governor go dey chop (dey there ooo)
    And president go dey chop (dey there ooo)
    When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
    Some people go somersault (dey there ooo)
    Dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
    Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)
    And governor go dey chop

    Song details

    Composition: Burna Boy

    Did you see an error?

    Enviar revisão