Dangote

Burna Boy

    Continúa después del anuncio

    Dangote, Dangote
    Dangote still dey find money o
    No level, no level
    (It's Kel P Vibes)
    Ay, Dangote, Dangote
    Dangote still dey find money o
    I no dey, I no dey
    I no dey sleep on the money o
    Who I be?
    Who I be?
    Wey make I no go find money o
    I no dey send anybody o
    Me I dey hustle gan gan
    Choko, make you hustle, ma lo go

    I no be olodo, I no be bolo
    Wo Omo to ba lo fuck up
    I go show you my colour
    Shey wan ro pe mi o l'opolo
    Emi gan gan mo yan wan lopolo
    The matter plenty
    Enu mi ole so tan
    Oh no no o
    Make una listen well well
    When I dey strive and I dey hustle
    Wetin I dey find?
    Kaluba I dey find
    When I dey move from place to place
    Wetin I dey find?
    Na the dollar I dey find
    And I don do yes yes
    Yes yes
    And many people don tell me no no, no no
    Moni lati lowo o
    Odi don don
    Tori iya mi o bi mo odoyo
    Is it because I dey do am for love?
    If I get cash I go jaiye lokpopo
    I go give you cash, I go be your sponsor
    Mo ni iya mi o bi mo odoyo
    Is it because I dey do am for love?
    If I get money, you go know o
    Still I go hustle 'til thy kingdom come

    Continúa después del anuncio

    Because because
    Dangote, Dangote (oh)
    Dangote still dey find money o
    I no dey, I no dey
    I no dey sleep on the money o
    Who I be?
    Who I be?
    Wey make I no go find money o?
    I no dey send anybody o
    Me I dey hustle gan gan
    Choko
    Make you hustle, ma lo go
    I no be olodo, I no be bolo
    Wo Omo to ba lo fuck up
    I go show you my colour
    Shey wan ro pe mi l'opolo
    Emi gan gan mo yan wan lopolo
    The matter plenty
    Enu mi ole so tan
    Oh no no o

    Emi gan gan lo mo ton so
    Abi you forget say I be the gorgon
    Mo man korin gongon lori gangan
    Mo man korin gongon lori gangan
    Bere lowo Kel P
    Tori owun gongon lolu gangan
    Bami lu gongon yen
    Dangote
    Dey find money ro ro
    Find money ye ye
    Find money no no
    Who I be to come dey sleep oh no
    Come dey sleep ye ye
    Mo ni Ji Masuun
    Alakija dey find money
    Dangote dey find money o
    Otedola dey find money
    Why me no go find money o?
    Ah ahn find money
    Adeleke dey find money o
    Adenuga dey find money
    Why me no go find money?
    Find money, find money
    Why me no go find money?

    Información de la canción

    Composición: Burna Boy y Kel P

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión