Dem Dey

Burna Boy

    Continúa después del anuncio

    No do, no do (no do, no do)
    No do, no do (no do, no do)
    Mo ṣa sọ fún (no do, no do)
    If you no get me (no do, no do)
    Forget about it (no do, no do)
    I no buy Lambo' (no do, no do)
    Is that why you are shouting? (No do, no do)

    Dem dey
    Where dem dey?
    I no dey see dem, ah-ahn
    Where dem dey? (No do, no do)

    A little investment in clitocurrency
    Every bo-bo-body, ya'nu si

    Dem dey
    Where dem dey?
    I no dey see dem, ah-ahn
    Where dem dey?

    O n gbóná s'owo dem no fit handle me
    Odogwu is wise, can't you see? (Can't you see?)

    Continúa después del anuncio

    Ko de sere ninu gaza (no do, no do)
    Wọn a de ma ri shegе banza (no do, no do)
    Wọn a de gbó o pansa, pansa (no do, no do)
    It's a banger, shokoloko ban-
    O da

    Thank you for your support
    On God, of course
    To thе people wey just come, on board
    You are all, very, very welcome ('come, 'come)
    If you feel say I dey pompous, go to the bridge and jump off
    Swallow the river, and if I no deliver
    Fuck my woman

    How many break yet? (No do, no do)
    How many shut down? (No do, no do)
    Òun ẹni la n gbé (no do, no do)
    La n gbé lárugẹ (no do, no do)
    No make me suspect (no do, no do)
    Ogbeni, stop ṣe be (no do, no do)
    All your connect don call me
    Ẹnì ba gbe'ge si ma ya ni
    Ṣe e ma damo o te ba ri?
    Sare, sare o (sare)
    Sare, sare o (sare)
    Jaiye k'aye, oh
    Maye ko de kan aiye

    No do, no do (no do, no do)
    No do, no do (no do, no do)
    Mo ṣa sọ fún (no do, no do)
    If you no get me (no do, no do)
    Forget about it (no do, no do)
    I no buy Lambo' (no do, no do)
    Is that why you are shouting? (No do, no do)

    Dem dey
    Where dem dey?
    I no dey see dem, ah-ahn
    Where dem dey?
    Dem dey
    Where dem dey?
    I no dey see dem, ah-ahn
    Where dem dey?

    Ko de sere ninu gaza
    Wọn a de ma ri shege banza
    Wọn a de gbó o pansa, pansa
    It's a banger, shokoloko ban-
    O da

    Oloye, oloye
    Oloye, oloye
    Oloye, oloye
    Oloye, oloye

    Información de la canción

    Composición: Damini Ebunoluwa Ogulu y Alli Odunayo

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión